|
|
|
|
|
chii
|
@ stellaose, abeg follow me see o.  @ topic, please please please, go and learn oyibo biko.which one is 'a investment banker'. upon all the london wey you dey claim. na wa oooh
|
|
|
|
|
|
Matured26 (m)
|
Hey Iamtheman, Let me start by saying you are not the man but the woman 'because this topic should not be here. This is strictly Jobs Forum abi woman na job?
All the same, don't let them know I told you ooooooooooo. Stellose and chii are available
Try them and you'll not be disappointed
|
|
|
|
|
|
caringchi (f)
|
@poster, u said u re the man, which man? u think that just because u mentioned London, girls will rush  in fact i m sorry for you because i can see u re a confused man(that s if u re a male) 4 even posting this kind of thing in a job forum
|
|
|
|
|
|
|
|
Tarami (f)
|
My friend which ones now?Where you dey take look for babes for London where you no find. Go to Church and look well.There are loads of good girls in London.You might be the one with the problem self,blaming it on the babes in london.Common be a man.Try house on the rock.It's an extention of Unilag.
|
|
|
|
|
|
gloryland (m)
|
House on the Rock is your best bet for good, cultured and decent girls. Please give it a try and get ready to get born again if you are not yet saved. God bless you.
|
|
|
|
|
|
blasterman (m)
|
drop ur email so they can chat with u.you don't know u might be someones dream guy
|
|
|
|
|
|
MYLS
|
hi guys, make una no blame d guy because any way na way. maybe he don try many ways. takia guys. hailings from Ore.cheers
|
|
|
|
|
|
stellose (f)
|
@matured26, obasanjo agbada will not be big enough to hide and cover you if i catch you. 
|
|
|
|
|
|
|
|
stellose (f)
|
@anifel, no mind matured26, even if baba comot ,i go fish am out how are you doing anifel?
|
|
|
|
|
|
Matured26 (m)
|
Stellose, Catch me if you can. Am on the run like V.P. Atiku 
|
|
|
|
|
|
kuwena (m)
|
don't mind that 'a investment banker' from 'london' o jare - @matured20, keep running for your dear life. 
|
|
|
|
|
|
theeds
|
come to think about it na so life be oh! one person dey look for work for 'i need a mrs' and another person na him dey get hold of the vacancy abi wetin una nairalanders think of the stellos,matured26 and mr londoner scenario. 
|
|
|
|
|
|
theeds
|
come to think about it na so life be oh! one person dey look for work for 'looking for my mrs' and another person na him dey get hold of the vacancy abi wetin una nairalanders think of the stellos,matured26 and mr londoner scenario. 
|
|
|
|
|
|
Rufme (m)
|
Sorry sir, why can't you place an advert for the position of a spouse and state your requirements as well as your office for interview? You may be lucky to see some applicants sending -in their cv's. However, this is a job-haunt sub-forum but not a wife-search sub-forum.
Navigate to the correct sub-forum for that. Never mind, I wish you the best in all your wife-searching career!
May God be with you as you go!
|
|
|
|
|
|