|
kilma (f)
|
i have never heard of a student's show please i iwll like to be involved so in case you get the info fill me in. 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Otuwe so they didn't get 10k?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You no wan share d money wey u win abi
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Bring money make we share
You pass d first 5questions sef?
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
You be psycho! Abeg make otuwe come answer.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You ansa d first question?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Truth hurts. In the last edition, they gave each of the contestants a black berry to them. Thank God say I no go partake 4 d audience because them just give them credit! Mtn na ogbologbo! Instead of wasting that 20k, them come give them recharge card!
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Na business strategy na.Why u dey fear to go sef?
Well me don play sha.I break record for dia.I win 1m.You watch ma show?
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Maga like ya. Answer ma q and no dey dodge
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Na im be say u no dey watch d show.Ask Frank Edoho
Q, na im be na name.I don do am pass
Which kain yeye question?
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You wan know ma name?
I say na me win d 1m.You no watch d show?
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
To d best of ma viewership, na only 2 guys don win 1 milla! Abi you be mixed sex?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
I be one of them.No ask me again
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Ha ha ha! 9ja4eva you're one helluva dude. I copy you so i no go bother you again as you dey bother me. I know say you no fine reach those boys. . .
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
I no understand wetin u write.Which kain english u dey speak?
I put am up because of u, Now i dey take am off
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
I don't get you. Am using ma mobile so what I can see is limited. I no understand
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
No wori den
Make u go play your game oh
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Guy no dey dash me gender
Take your time oh
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
'wish I knew what drugs are involved here. could sell a few lol.
|
|
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
evidently CHEAP DRUGS!! Lol
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
u dey really craze
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
me don go d show participate 4 audience. i must confess dose guys are doin a yeoman's job. But d major laxity is d attitude of d so called female crew members. They are terribly irritating. Very bad manner of address. They assume evry member of d audience is poor nd so dey ve sumhow become their benefactor. Very sad indeed. I was opportuned to win the audience 20k after participatin 4 d second time. u need to hear d address and mannerism put up by d lady who was supposed to b the PR of d crew. She cannot b qualified as saucy, i will only say she is ignorant. I jst can't go into details. I would enjoin any of d staff who per adventure is logged to this thread to work on correcting this anomaly. Pickin up d said amount was tru an acct openin wit ecobank which is due after a wk of airing the show on Tv. I received an sms to pick up the acct numbr on a certain date nd within a certain time range. i cldnt make it on d said date. I called them to notify them bt the phone kept ringin, i den sent an sms statin y icld nt come. The day after i was there by 10am. i was nt attended to till 10.50 nd it wasnt witout a disgustin remark by another of them female staff. These so called gals are salary earners too. they shld also kno that participatin in d show is nt basically because of the money involved, bt the love we ve 4 d show. Nevertheless, even if participants come 4 d money dey actually deserve it. Audience members ought to be treated wit respect too. Its a great show nevertheless nd i must commend the sponsors 4 a job well done
|
|
|
|
|
|