|
pearlx
|
Hey honies!if we look around nija 2day,d trend we av is thin gurls,small waist,strait legs and ol of d oda lepaish traits.aints beefn nobody but common!wt happens to people wu are created big naturaly?inherited size and ol dt?its high time we apr8 d kind of persn u are and only den wil u b apr8iated.please stop wallowin in self pity.cm out show d world u ar big,bold,beautiful,unique, and dere's notin nobody cn du abwt dt.catcha later
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
please edit your post. It is a big confusion to read.
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
it doesent sound confusing to me but looks out of place here 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
ok that explains it  rantling about her phsique 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
LOL e reash to rant 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
no be yam na 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
omo  e no beans sef one day e must done! 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
where the rantalot sef 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
all these kain pipu one post and then dey comot 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
forget the fat girl jo 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|