|
Mustay (m)
|
NA WA O I'LL BAN U 
|
|
|
|
|
|
minto (m)
|
ki ama fi ete sile pa lapalapa omoge to fe doko, abi eleyi ni wa mu?  I swear, na wetin I bin wan recommend.
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
what da phucccccccckkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkk kkkkkkkk
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
NA WA O I'LL BAN You  why you go ban am?na you get nairaland? all this una pretence dey turn my bele, abeg make i hear word hisses and walks away
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
thought the thread died long time ago.
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
sorry dearie it resurrected,no thanks to viagra.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
i wasn't talking to you so no answer me. our friendship don broke.
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
i wasn't talking to you so no answer me. our friendship don broke.
one rod love keep us together, na lie me and you no fit break,we are like 5 and 6  , you no know say na you be the only babe wey fit tame me on nairaland abi you wan make i get worse,i been don dey change small small o.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
leave me oo, no talk to me again.
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
is that another way of telling me to continue, na so naija girls dey do, when something dey sweet them ,them go dey pretend, leave me o, no touch me o, leave my cloth jo, no rmove my cloth o, i dey warn you o, no remove my pant o, he he no put am o,i say no put am you put am ok now, just finish you go see wetin i go do you today, no come o ,i say no come, abi you wan come, ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh i,m ko ko ko ko ko komnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn. 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
why you go ban am?na you get nairaland? all this una pretence dey turn my bele, abeg make i hear word hisses and walks away to hell 
|
|
|
|
|
|
Holiness_M
|
send me d hair on your privates - i will help u do ko well well.
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Same words Again 
|
|
|
|
|
|
|
|
minto (m)
|
is that another way of telling me to continue, na so naija girls dey do, when something dey sweet them ,them go dey pretend, leave me o, no touch me o, leave my cloth jo, no rmove my cloth o, i dey warn you o, no remove my pant o, he he no put am o,i say no put am you put am ok now, just finish you go see wetin i go do you today, no come o ,i say no come, abi you wan come, ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh i,m ko ko ko ko ko komnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn.  Ol' boy, u don yanma proper: see the speed wey omoge take run comot. Carl Lewis nyaju ni.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
@ minto  haha, why should i run? that's not my style.
|
|
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
Lol 
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
wetin dey betwn me and omoge pass nairaland, she is the only babe wey get my code for hand,kode si ohun to le ya wa,abi wetin i talk omoge mi atata? nothn can come btwn us we to dey together like 5 and 6.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
wonders 
|
|
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
wonders  that is what you are  o ga o
before nko,you think say omoge na shot put she be,no be shot put o,na original tall babe,6 footer, you wan try?
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
eh hen make i see her pic
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
iya aje you no go leave me alone eh? no advertise or sell me o. 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Y NOW I WAN SEE WOMAN NOT ELEPHANTS 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
fatty27, na so we see am o.
|
|
|
|
|
|
toyinrayo (f)
|
you give us , yoruba, a bad name.
|
|
|
|
|
|
iya aje (m)
|
you give us , yoruba, a bad name.
grandma is on the block.please BEWARE BEFORE SHE BRINGS OUT HER CAIN.
|
|
|
|
|
|
Bblak (f)
|
A very bad way of trying to get noticed.Too bad. 
|
|
|
|
|
|