|
mellow (m)
|
Correct people!! una weldone o.
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
hmm, how i go take answer this fool.let me see, what u don't know is greater than u.You don't know what i do, let me tell u a bit. right now, I'm sitting in an office, trying to solve a problem for a Corporation (Niger Delta petroleum Resources). i dey write software wey go dey manage their oil production, u know like calculate their daily, monthly, yearly barrel production.i'll leave it there.them go pay me until the day i die, n after that, my family go dey collect royalty. bring everybody for your community, i go teach each of them a different technology wey them go take excel, them and their generation. what could u be possibly working @, that i would dream of (Bank,Oil,Telecomms,etc)? for each industry your conceited mind can think of, i culd bring them out of the stone age every other nigerian business is , to the information age, which I'm sure u are still centuries away from.why am i even wasting my time with u?  Kidnap u? wetin them go carry u do?Rituals dey only accept people with brain, not floater for their head.Ransom - who wan pay am? if u like make u be manager for bank, them go always find someone else and leve u to rot.Mumu! OH MY GOD!!!!! SMALL WORLD OOOOO ELVIS, NIIT ELVIS. hahahahaha now fear don dey catch u, mehn long time, God see where i dey meet u, this is Sawyerr former NIIT Software Eng. MasterMind Series. Geeeeez where all of una enter, guy! wht the heck are u doing on nairaland, don't u have Java bugs to code up? hahahaha. all of una just loss, u and tyger. I still see ngo and tony sha. Mehn good to see u, na ur picture i use catch u, LOL>>>>>>>>>
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
MAKE UNA NO MAKE SEUN BOUND THIS TOPIC OH.
This one wey ona don dey start quarrel.
u EL self.
na wah, if u no tell us where u dey work them, go fire you from the place? anygirl that wants u will let u knw even if u be tuck pusher. so chill.
and him opponent Okanran, i beg leave am alone. Anyhow him be, chicks fit accept am.
MAKE ONA NO COME SCATTER WETIN WE DON DEY BUILD SINCE OH
saki ofori
|
|
|
|
|
|
|
|
luvjossy (m)
|
Hello nairaland babes, Josef is my name, woji, 27yrs, dark, plompy, good looking, kind hearted and down to earth. can we meet? my id is luvjossy@yahoo.com 08039730664.my pix on my profile incase u need to check me out.
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
yoh, to all my peeps in P.H. City. . . . . . . . . . HOW FAR NA 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
We cool, feeling the rains.
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
man the rains almost make me feeel depressed. i can't even go swimming. very suspicious weather.
|
|
|
|
|
|
El (m)
|
@Joyblinks, I wasn't telling u or any other person where i work,i was just perked that sumone would just open his gutter n start talking about who he knows nothing about. u've got to understand how it works.U see some men are like children, they just love attention.I was just being myself when the idiot (okanran) began to show himself.wetin me and him dey drag?No be like say I'm girlfriend answer my post,nothing like that. @ Slovely, thanx for ur words of wisdom.Thing is, when i meet men who are always insecure when they meet men who are more men than they are, i've gotta put them in their place. @Dual Core, well,well,well look who the cat dragged in,if it aint sawyer.what's happening dawg?My brother see me see problem o, i just shout out to PH ladies, how I take worry anybody? I ask for intelligent babes, none of them dey here,apparently.then that guy,calls himself okanran, or whatever begin beef me.na me tell am to no get style?Abeg which way?How far the MMS waka?u don start the BOU sumtin.In fact, try make u download skype, make we chat sumtime.I no dey use yahoo messenger, so u getta use skype, it's more secure.Did i forget to mention ur guy na ISS professional now? I know, i know, how i go do?pressing forth to higher grounds,eh?my email dagana_elvis@yahoo.com.holla
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
ISS Pro? geeeeeeeeeeeeeeeeez bad boy!!!!! na wa o mehn we conclude MMS stuff since o, Na the BOU we dey now, mehn running two courses at the same time and erm. . . final year exam is in october o, mehn hope we don't end up building a full operating system by the time we finish sha.
huh? u don't use Y!M because of security? mehn i don dey shake o, nothing do us sha. keep pressing up to higher levels jo! Peace!
my number dey my signature sha, just look the signature get the number, no compile the code o, e get bugs! hahahahaha
|
|
|
|
|
|
mykali
|
if u stay close to abuloma, i would love to know u. male and female
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Port Harcourt Nairalanders 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
the guy is a bongo.
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
like bongocious
|
|
|
|
|
|
edu_austin (m)
|
Hello PH CITY!!!! Ha come me i don dey this forum since i no come see this kind better thing whey dey go on here,. Austin from Delta State and base in the Garden of all cities , i wrk as an IT Support Engineer some where along Ph Aba Expressway.The number is 0803 7109 507 and the email addy is edubenye@yahoo.comIt nice to join this thread. Will take me time to go through the thread so i can catch the flow well well, ONE LOVE TO THE LADIES & GUYS IN PORT HARCOURT here on nairaland, PEACE YA ALL!!!!
|
|
|
|
|
|
edu_austin (m)
|
@@luvjossy, me i dey take corner eye  dey look u so, ope sey no b jossy of marina close i dey see soooooooooooooo!!! This is Austin, the guy whose former hse is now the Unity Bank u see on Woji Estate Rd, just be marina close junction.
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Ah men we were supposed to take that house at marina junction o, that waz about 4 years ago or so. Lol now na bank. I jst liked d fact that frm d front u wont know its a duplex.
|
|
|
|
|
|
manuch (m)
|
hey people just back to p/h .
@snarima
i still hold ur birthday present O!
|
|
|
|
|
|
edu_austin (m)
|
@Dual Core, ok that was when we moved out to GRA. yah its so cool when u look at it from the front u don't know if itsa Duplex until u get in. Wats up and would like to hook u up, i see you are into IT stuff? Holla me on skype = austin.benye is my id
@EL, i think i know you too, lets meet on skype.
@luvjossy, Where are you at man.
@ALL, I welcome ya all to another brand new month, the second half of the year and i pray the God will meet each and everyone of us at his or her point of needs. As we try out our best in watever we do, success shall follow us all d way. Have a great and splendid day.
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
Austin,
me i say Amen to your prayer.
and welcome.
Sanrima,
where are u?, we have a new friend and u are no here to say welcome to him. well i will do it on your behalf.
You are welcome.
|
|
|
|
|
|
edu_austin (m)
|
@Joyblinks, Thks 4 welcoming me. Do u knw that i took time 2 read through the entire thread from the very beginning just to get maself aquinted with the house, it was fun goin through the post of each one of you.
NICE THREAD!!! THUMBS UP for our able nimi_k the matermind behind this great thread, who has now relocated to Lagos. It is well with you ma brother.
Joyblinks,i guess she(sanrima) is still in school, for her exam/project wahala,
@Sanrima, What a coincidence that you are in the same school i graduated from the great UNIZIK. i graduated in 2002 from Elect/Elect Engineering Dept.
@ALL, I guess ya'll had a great day at wrk, business and school. ONE love!!
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
No plenty rain today, kai hold up at mini okoro side seff. Gosh yesterday on ma way back from work, i saw one tipper that tipped sand and fell to its side, under d tipper na pool of blood, meaning d thing touch person. that trans woji bridge don dey fear me to pass because of all d heavy duty vehicles plying d bridge. Anyway PH Rocks!
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
JAMESOD.
u are higly welcome to this post. what i don't understand is, do u reside in PH or Abuja? but all the same sha, welcome and gudluck.
dual core my brother, i no dey use to that woji area sha. so i don't have an idea the accident.
all
hi everyone, how are u all doing?
|
|
|
|
|
|
mc2good (m)
|
Low activity, wetin de happen?
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
My regards to all my P-town peoples.
Wither!!
I had no idea that the Ph community on Nairaland was this big.
I dey hail sha!! Trans-Amadi representing.
|
|
|
|
|
|
brine baba (m)
|
Wots wit this ph. Tseew! I love lagos!x 10.
|
|
|
|
|
|
kayodeonab
|
hi, this is kayode onabola. i reside in orazi, in port harcourt, a cool chick can reach me on 08036254573.
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
brine baba.
my dear, them no dey beg u oh. if u no wan stay, make u commot. we dey ok with the curry people here, we no dey find lagos dude like u for this post. so drive front
saki ofori.
|
|
|
|
|
|
brine baba (m)
|
R u sure. Nevamind.
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
R u sure. Nevamind.
Hide ur face
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
i beg make somebody tell u dude to go oh, make him carry him face put inside himpocket commot here oh.
i don tell am say saki ofori for am, him no dey hear,
i beg someone should interprete that word for him.
|
|
|
|
|
|
brine baba (m)
|
All of una.lmfa0. All i knw is lagos is da bomb. We rule em odas like *us* hottest djs hottest artistes hottest fraudsters hottest prostitutes hottest gprs hottest of em'all ph is unda lagos.lmfao x 2
|
|
|
|
|
|