|
shuppie (f)
|
@cesk, who re u waiting for to show up, 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
er . . .aint we just playing games  ?
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
re u sure? common tell me who the person is, 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
shes shy,aint u babe? 
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
re u referring to me?, 
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@cescky na true ohh been awhile where she go nah??
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@steve been no dey yestaday so i no know abi u know,e be like say na my heart em enter i nor gree am comot  abi nor be so? @post are u she and she u?
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@ my padi cescky oboy i think se una follow do tuesday 2gether ohhh e sef no show e ya believe me, i been down that path before hahhahhhha 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@steve ur almost on point. . . . na only 1 day dey miss  i nor go lie lie go down that lane whey u go  i dey kampe  ol boy that pix na fake oooo @post hmmmm u  like those kind of girls abi?
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@ yekini cescky hahahahahhhaahahaha she came acting all nice your expectations increased and she made you feel she was up the task you were so gone you needed a private contact so badly which you got and probably saw some pics and exchanged numbers thats if she didnt give you a stolen number (wrong number) and now she take ya heart go u no fit chop u no fit sleep u no fit shit u no allow me drink water drop cup wetin i no go do for a brother?? want more  na only me and u kno wetin we de yarn
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
no think 2 much relax your muscles with this
no go masterbate ohh
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@steve LOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOLLLLLLLLLLLLLLLLLL u try bros,no shes not like that i was the one acting all nice edon tey wey i don see em pic na,nor be today oo she nor be play for whey i dey oo, she be serious matter ooo  i don discover treasure and even yaradua nor go fit comot for my hand  u funny ooo, i nor fit do yekini for whey she dey oo hmmm i serious like village head master for whey she dey oo 
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@cescky ALL FOR YOU BRO 
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
what is going on here? 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
stve whats going ooo?
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
4 my padi
no worry if this one by grace of God carry i go sponsor the naming no shaking
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
is this for real,
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@shuppie na cescky property ohhh he likes them big @cescky ehen which one you pick? no fear The Lord Is Your Strength 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@steve ol boy  abeg nor post those pixs again  u wan give nigtmare
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
@cesk, is it true u like these kind of women,
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@cescky my guy you deserve the best u know all the right curves in the right places this ones go fit for you any where any time if u enter public bus u no go pay i bet you abeg just make your pick since our AUNTY no de make this ones make your night 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
ewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww @shupp am a lepacious loving guy @steve ur catching fun abi? 
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
@cescky just curious hope se nothing do am sha?? hope so men no think am too much tomorrow is another day ill advise fasting and prayer i de go crash men tough day ahead na wa ohhh nairaland don become my bad habit I'm about eating my dinner abi na breakfast lol just one pic of those cescky seeking ladies for my padi 
|
|
|
|
|
|
Cayon (f)
|
Was he asking a question?
|
|
|
|
|
|
ukoma (m)
|
are you asking me?
|
|
|
|
|
|
Alalabi (m)
|
How would i know?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
Isn't she lovely?
Isn't she beautiful? hehehe
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
AB, is that a qxn? 
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
what does it look like,
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
did u check it before asking me?
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
did u ask me before checkin it?
|
|
|
|
|
|