|
kaylala (m)
|
dlastmariopuzo,how did you get here??? 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
I know how he got here,but let me wait 4 him to say 1st.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
for those who came in tru the window, backdoor and tru d suckaway, I give una three gbosa
I have told u people how I came, I think some ode can tell how they came
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
no name calling,calling of name or calling name of............. 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Posted on: Today at 09:47:52 AMPosted by: thelastdon Insert Quote for those who came in tru the window, backdoor and tru d suckaway, I give una three gbosa
I have told u people how I came, I think some ode can tell how they came
For example...?
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
go and call on ur lecturer, then both of you should go back to the begining of this thread, continue reading tru, u will see how I came in and not tru all of those ways u came in 
|
|
|
|
|
|
Z4M4eva (f)
|
You guys are just making me laugh! 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
hmmmm....... Laugh away your sorrows 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Hmm @ thelastdon well, i know wetin u mean.I guess if u contact ur lecturer u will also find mine.
Z4M4eva no dey laugh oH!, u might lend us ur own lecturer.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
na computer I dey learn and my lecturer tell me say u be trojahn virus and na back door u take enter
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Is that funny @ thelastdon? me virus?
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
no be me talk am oh!, na Mr. lecturer 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
He needs some drugs then.
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
i have some antivirus software to sell 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
He needs some drugs then.
drugs ko, ogi-eko ni.... see ur mouth like person wey get HIV i have some antivirus software to sell  abeg help me sell am to Seun, so that him go fit clean this trojan downloader commot
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
drugs ko, ogi-eko ni.... see your mouth like person wey get HIV Ne nu gi ka idika onye bu ihe na anwu anwu.L.O.L you will need an IGBO lecturer to explain that to you. 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
Ne nu gi ka idika onye bu ihe na anwu anwu.L.O.L you will need an IGBO lecturer to explain that to you.  ogboso! onyiberube, your head like ojukwu's shoe wey him dey take match shit
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Na uuuuuuuu.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
thanks, na uuuuuuuuuuuuuuuuu, no be thelastdon
i no know say u get truth for mouth like this
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
Antivirus ready 80%
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Kay i think u've got a slow server mine is already reading... 101% ready. By d way i sa da truth! @ lastdon
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
mikebuddy, no run oh!
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Am a student small time na i go go read!
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
where is he running to 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
he is the one running lol
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
kaylala do now, make we clean this trojan commot for nairaland 
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
it is already 100% installed and ready 4 use.Mikky be careful now oooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Thelastdon u might not know that am able of scanning you inside the PC and then send u as attachement to Iraq then US army will know what to do with u .When u will be rotting in pierces i will make a trand for nairaland to mourn u.,because the dead is even better than u are.
|
|
|
|
|
|
Z4M4eva (f)
|
Why don't y'all just stop?
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
the Gods are not to blame 
|
|
|
|
|
|