|
holyeye (m)
|
Hiya nairalanders, must say d site is tite. It is da bomba, where ve i been all dese years. Well to the topic, how many of us have slept with our friends spouse before. Former or current. Some people don give me green lite in time past, walahi as i bad reach my liver dey always cut. Abeg lets hear urs.
|
|
|
|
|
|
Adura_ngba (f)
|
u r fit for the toilet - u this man.
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
@ Adura_ngba wetin sef, all these aproko wey go dey pretend 4 ere. U no dey enta toilet? Abeg na u soko, if u like prescribe toilet or shit na ur wahala. I no vex sha.  U can't comprehend how shameful it is when a girl u trust so much as ur friend's babe demands for a piece of ur icing jst because she sabi say u sabi do well well. Also my babe friends how them sef wan chop as them believe say na national cake. Me i dey yarn tru talk. na wetin i dey 4 b that. D truth go evaly set u free
|
|
|
|
|
|
adeobo (m)
|
Omo i be faithful boy o! I no dey luq babes wey no be my property, Bt if i no get gfy nd my frnd chick come, that is a long story.
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
that one na real long tori oooo. bt abeg dey careful make ur tori no turn short ova night. no long tin. 1 love
|
|
|
|
|
|
MILITIA (f)
|
Where are the ladies! To answer the question---No! Don't plan to!
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
@militia Abeg helep me ask where them dey oooooooooooooo. no long tin
|
|
|
|
|
|
kmohawk
|
yes, i am 20, my friend is also and she got married last year and on her wedding day i actually slept with the groom but they still got married and we never did it again and i never would do it again to anyone
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
wow can't believe that, at that age, well it happens 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
almost did. . . was d 1 who didnt let it happen
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
i never try am for once because i dey respect my self well well
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
i get friend wey na him specialty. If d babe smile alone give am, walahi she no fit escape am. 
|
|
|
|
|
|
Siena
|
Never slept with a friend's girlfriend, never got close either.
There are too many ladies in the world, why complicate life further?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ siena, you most def got that right
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
@ Siena nd Saucekid, true yarns there. Just amazing why others would find the act lucrative. Also there are instances where it gets beyond control. For example i have been left with my friend's babe for almost 2weeks, sleeping on the same bed. It took the grace of God not to commit. Some babes too are very daring. They like you and would not stop to lure you until u concede to their demands irrespective of your status as their guy's pal. Nice day
|
|
|
|
|
|
ekorick (m)
|
share a 3 bedroom flat with my friend, I use two rooms,throughout the Xmas break i was left alone with my friend's babe, my babe traveled too. It's so funny that when my friend was around his babe never entered my crib for once but about four days after my friend had traveled I took her out for a drink, she is a single mother for another man, she told me my friend sometimes behave like a village man and that she appreciate my likeness for kids and that she should "dash" me her kid. The following day she came into my room and said she wanted to watch prison break as her boyfriend doesn't have a dvd player wearing the most revealing thing in the world. Cut long story short I didn't do it.
|
|
|
|
|
|
sleekdot (m)
|
I am guilty as charged. As a matter of fact may God help me, am so scared of karma
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
@ ekorick, Bros u try wey u resist the agro.
@ sleekdot you are hereby sentenced to ____________________. No worries you are forgiven. E dey happen. Try no do am again.
|
|
|
|
|
|
|
|
sleekdot (m)
|
@ sleekdot you are hereby sentenced to ____________________. No worries you are forgiven. E dey happen. Try no do am again.
I dey fear badly, I hope them no dey fcuk my own girlfriend like that, anyway thanks men
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
I dey fear badly, I hope them no dey fcuk my own girlfriend like that, anyway thanks men

|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
Hmmmm, things dey happen. . . . sleeping wt a friends spouse/partner  just a joke or serious 
|
|
|
|
|
|
shey (m)
|
i always hang arround and when a have a little fight and they braek up i go for the kill i have abput 5 experinces like that
|
|
|
|
|
|
shey (m)
|
i always hang arround and wait for them to have a breakup and i go for the kill i have 5 experinces in doing this
|
|
|
|
|
|
deor03 (m)
|
i always hang arround and wait for them to have a breakup and i go for the kill i have 5 experinces in doing this
kolo  castration is coming your way soon
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
sukieboy (m)
|
I have though not intentional but I got to like it. I poked a married woman about 20yrs older in her office. She was my Principal during my NYSC days. The Poking continued and it was real fun. Free f**k sweet my brother, plus cash. plus security. The woman was staying away from her family at her station and as computer Engineering Grad posted to d school, i was helping her fix her PC both at home and in the office. It was on one occation that she needed to work on some papers she needed to present at one ANCOPS seminar that the fire got ignited. she was very useful after then because I had enough money during my hunger days serving Nigeria 
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
For what?  He can't be that special. Absolutely not! Then how can we be friends? I wonder what I would do to my enemy then.
|
|
|
|
|
|
!st+ (m)
|
Nope. Fear of the Lord is most paramount. Heard of several cases where it happened.
|
|
|
|
|
|
R-Dynamite (f)
|
lmao. . . we always "hear" but I wonder who really does the act that we "hear".
Crazy world.No biggie , Baba.
|
|
|
|
|
|
The Sly
|
ermmmmmmmmmmmmmmmmmm . . .  I'm speechless 
|
|
|
|
|
|