Ladies Do U Love 2 Give Ur Guys Blowjob And Guys Do U Love Receiving It

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: December 02, 2008, 06:15 AM
267118 members and 164090 Topics
Latest Member: adhijust
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance  |  Sexuality (Moderators: mukina2, iice, mohawkchic)  |  Ladies Do U Love 2 Give Ur Guys Blowjob And Guys Do U Love Receiving It
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Ladies Do U Love 2 Give Ur Guys Blowjob And Guys Do U Love Receiving It  (Read 164 views)
holyeye (m)
Ladies Do U Love 2 Give Ur Guys Blowjob And Guys Do U Love Receiving It
« on: June 06, 2007, 11:12 AM »

Abeg me i gbadun d tin well well. I get this my virgin babe (one of them), she sabi test microphone well well. if she put mouth 4 d tin, i go dey wonder trully if this one na virgin. she dey suck me like say her life depend on am.
D boyfriend no one disvirgin am because say he believe say she too holy, nonsense,
I dey gbadun d babe pass d guy sef. If i wan pour my juice sef she dey drink evry finish. Ova love dey worry am. Me sef i no de seke 4 her punani, as i dey lick everytin till i hear am speak in unlik manners.
Abeg guys beware of babes wey get epilepsy, if not na ur end b that oooooooooo.
A stitch in time saves nine.
ifezue (m)
Re: Ladies Do You Love 2 Give your Guys Blowjob And Guys Do You Love Receiving It
« #1 on: June 06, 2007, 11:19 AM »

wowwwwwwwwwwwwwww. U rugged oh! Nothing do u sha. Just make sure say HIV no meet u. A stich in time saves Nine. abi?
Enjoy yourself!
holyeye (m)
Re: Ladies Do You Love 2 Give your Guys Blowjob And Guys Do You Love Receiving It
« #2 on: June 06, 2007, 11:29 AM »

bros tanx o. no be say i rugged, like rugged like ruggedy baba, d tin b say i dey speak 4 evry man wey sabi bang well well.
I go tk ur advice ooooooooo. I dey fear that tin(HIV) well well. make Baba wey dey up helep us make any person wey get am no come near our domot {amen}, because he no too easy to dey use rubber all d time, afta sumtym man go tire 4 d rubber, from there e go turn flesh 2 flesh.
 Sugar Mummy/sister Needed   Badly In Need Of A Matured Lady For A Relationship  Connecting Singles Together In Nigeria For Just 1500 Naira Only  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.