I Don See My Jamb O

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: August 29, 2008, 08:20 AM
234629 members and 134770 Topics
Latest Member: peter12
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Education (Moderator: debosky)  |  I Don See My Jamb O
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: I Don See My Jamb O  (Read 363 views)
k_boy (m)
I Don See My Jamb O
« on: June 06, 2007, 11:23 AM »

i don check my result o.thank God for me i pass the jamb.and make una pray for me say as i pass jamb make io pass post jamb o.them give me 240 .
allboyz (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #1 on: June 06, 2007, 02:48 PM »

Oh boy, you try ohhh

my own na 220 them give me and i choose UNIPORT,Any chances? for petroluem engineering and am in lagos.please help me out!!!

one love
dason4life (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #2 on: June 06, 2007, 04:39 PM »

Guys me sef dey thank God, Na 232 I get, but my school na OOU and my course be Industrial and Labour Relation
vikiviko (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #3 on: June 06, 2007, 07:12 PM »

Allboyz and kboy ,you still have a chance though your scores are low for the courses you're applying for.
jAMB will still do there post jamb, so read pass very well.

All the best
mukthar (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #4 on: June 06, 2007, 07:23 PM »

i pass also 218
jens (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #5 on: June 07, 2007, 12:52 PM »

can any one you give me the site to check my jamb result?
dason4life (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #6 on: June 07, 2007, 01:31 PM »

Quote from: jens on June 07, 2007, 12:52 PM
can any one you give me the site to check my jamb result?

log on to www.myjambresult.com but you must buy a scrath card that contains the name of the web
lillya (f)
Re: I Don See My Jamb O
« #7 on: June 07, 2007, 05:40 PM »

who knows the cutoff mark?
we_de_oh (m)
Re: I Don See My Jamb O
« #8 on: June 11, 2007, 09:58 PM »

HEY! GUYS THEM GIVE ME 242  FOR UNI-ILORIN AND UNIZIK ANYBODY KNOW HOW I GO DO CHANGE OF COURSE BCOS I APPLIED FOR BUSINESS ADMINISTRATION , BUT GET (D) IN ECONOMICS I HAVE 2 CAHNGE 2 A COURSE THAT ACCEPT D IN IN ECON OMICS
 Carrington Heritage Foundation -- Uk PG Scholarship   Check Ur Admission Status For 2007/2008 Session (futa)  Yabatech Zone  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.