|
efuah (f)
|
its a church where all d hottest Nairaland users are found
really? then i no fit attend 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
CHurch in my thread Haba Acidrop why na? 
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
really? then i no fit attend  says who? CHurch in my thread Haba Acidrop why na?  no the church is not here, we are just invitin people here  , no fear @mustay who send u?
|
|
|
|
|
|
mailmalc (m)
|
CHurch in my thread Haba Acidrop why na?  uzor see my own idea different. Make we turn am to bar u hear. benin city 4 lyfe
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
uzor see my own idea different. Make we turn am to bar u hear.
benin city 4 lyfe
eyyyyyyyyyeeeee, thiso ne no be child of GOd ooooo, repent for the kingdom of God is at hand, meanwhile because u are from benin city i will pray for you, only if u come 2 our church 
|
|
|
|
|
|
shakira
|
AM HOT LIKE FIRE, yall want to check
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Acidrop - Thanks for promoting the thread,abeg organize church,crusade anything wey go carry the thread forward just dey do ham, na me dey yarn. anyway take this make i no make am many before all the Nairaland babe go come dey jealous you.MISS NAIRALAND 2007  @Mailmalc Thanks you oh,you can call me names OK. i'm Proudly bini boy!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
AM HOT LIKE FIRE, yall want to check
YEAH RIGHT  @niceuzor, tnx mehn, c what i mean, encouragements is d key, yet someone is suggeting bar, niceuzor what did u say about that? meanwhile are u a bini boy?
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
kitty it's a good suggestion but as a xtian you know na? tomorrow na church oh abi u forget?  anyway sha OKhumhen will be the BAR Tender. the groove na here . . . . shey on MONDAY go good? Abi u like make the igbebu start tonight hmmm ans me?  on my glassess?
|
|
|
|
|
|
mailmalc (m)
|
niceUzor please ehn no hold am against me. We still be brodas because we rep same city.
@acidrop this church of a thing go make name so because churches full evry where already oo
who wan dey perform miracles and which kind o miracle sef?
We betta stick to my bar idea of because i get plansss for am already
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
- abeg lay the plansss make we see  Igebu wan hold tonight  , . . Droppy get ready?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
haaaaaaaaaaaaaaaa, this is not good and very unfair, what happend to my idea  , i don't even know which kind of brothers u guys are sef, i come from bini to u know, so we stick to d church and who said we can't gbedu inside church 
|
|
|
|
|
|
mailmalc (m)
|
I dey arrange wit jimmyjatt online but e dey make shakara anyways uzor d gbedu wan start but e nor go good make we forget our sista acid idea . abi hw u see am
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
- anyway sha na good idea abi forget say na REV.Sister 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
good  , so about the gbedu, mailmac, watz your plan, want to go get my killer dress fixed 
|
|
|
|
|
|
mailmalc (m)
|
BAr inside a church na sin uzor???
quick answer i beg make i fit come up wit something fast abi acid don agree to drop her church matter?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
noooooooooo, lets say we keep d 2 plans
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
BAr inside a church na sin uzor???
quick answer i beg make i fit come up wit something fast abi acid don agree to drop her church matter?
No oh  i no bring BAR come inside church matter oh? na u start ham oh, Ok make i put my glassess  since NO Groove  . . . .  , . na so na
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
what do u guys mean no groove, i already prepared my dress, so , lets share it, after tomorrow church we have d groove, deal?
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
- you mean ham  talk oh
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
yeah for the love of benin 
|
|
|
|
|
|
shakira
|
so acid u don turn into street hoochi mama, am highly dissapointed,
LETTER FROM STAR
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahahaahahahahahahahahahaahahhaahhhhahahahhahhahahahahahah ahahahahahahahahahahahahahahah,, u snuuuuuuuuuuuuuuuuup, i always knew u were star mehn, I MISSED You, hahahahahahaha, even if u a liar 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
-Acidrop YES OH that one na truth. BTW: Droppy ignore any Non- hotties because them wan come put sand sand 4 our garri Oh. 
|
|
|
|
|
|
shakira
|
hahahahaahahahahahahahahahaahahhaahhhhahahahhahhahahahahahah ahahahahahahahahahahahahahahah,, u snuuuuuuuuuuuuuuuuup, i always knew u were star mehn, I MISSED You, hahahahahahaha, even if u a liar  who ever said its STAR, i said "LETTER FROM STAR"
|
|
|
|
|
|
shakira
|
-Acidrop YES OH that one na truth. BTW: Droppy ignore any Non- hotties because them wan come put sand sand 4 our garri Oh.  be like say u want make thunder strike those filthy teeth of urs
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
- Droppy - i'm sorry THE GROOVE is not going to hold @ this time mailmalc  is having some slight problem with his internet provider ?? plz bear with US, . . 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@shakira, keep playing yourself, one thing is 4 sure, u are star, chikina, no way, i knew that mailmac was going to causea d delayif there was going to be any 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
-Acidrop a.ka. miss nairaland plz i beg your pardon will soon be online but i suggest that the GROOVE can go on LATER when the non-hotties re OUT.you understand na. plz just bear patient let's keep waiting. LAWOWO SISTER.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahaha, ok amma wait because of that your lawowo, lol, but don't keep me wiating 2 long ooooooooo
|
|
|
|
|
|
henry007 (m)
|
rudeuzor, where's moody 2 come spice our night ? acidrop plz can u fetch moody?
|
|
|
|
|
|