|
tosinadeda (m)
|
na whine u dey whine me abi?
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
na whine u dey whine me abi?
if u no gree sey u fine, forget na. good thing is i no be chic so i no fit trip. lol.
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
na u sabi o
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
sorry i forgot to add this
i took that with a P1i
|
|
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
if u no gree sey u fine, forget na. good thing is i no be chic so i no fit trip. lol.
@ Dual Core Sayz who ?  @ tosinadeda Nice Footwear 
|
|
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
I took that wit a Nokia 6120classic 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
lol lynx, u just resemble medical ninja. i don tell u before, no make mistake install morange for any of your patient's brain o. 
|
|
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
Olodo's 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
Info u no serious oh  You no dey sleep?
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
@info solve this:
You = (mu)^2
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
indices 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
LOL  d 2 of una sef e remain make una put knife 4 each oda throat Hmmmmm DC u no sleep again?
|
|
|
|
|
|
|
|
igbsam (m)
|
Daniella, my little niece
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Even if i scroll through imoh's pictures a hundred times, i fear no chicken for the Lord is my shepherd, i will not salivate. so help me Chineke.
|
|
|
|
|
|
imoh81 (m)
|
that chicken is called DRUNKEN CHICKEN i fixed the picture with the help of picture collage maker ( http://www.picturecollagesoftware.com/) i resized the pix with Portable_Advanced_JPEG_Compressor_5.1.1.76. i can mail it to anybody. its about 4mb. its work like magic (800kb to 32kb
|
|
|
|
|
|
juniorhamz (m)
|
spv E200 smartphone
|
|
|
|
|
|
jassie
|
Hey Dudes!  Seems some peeps are getting this thread wrong. Upload Camera Pics! and not some downloaded picture from the net. Please let's try to post ONLY camera pics! 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Hey Dudes!  Seems some peeps are getting this thread wrong. Upload Camera Pics! and not some downloaded picture from the net. Please let's try to post ONLY camera pics!  Gracias
|
|
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
rate this
For which award? 
|
|
|
|
|
|