|
Uzzyan (f)
|
ok i will sure u again. But remember this is for the 50th time
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
i was told i could meet my fellow krazy peeps in here. were them dey? 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
them dey hospital now
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i was told i could meet my fellow krazy peeps in here. were them dey?  start by introducing yourself ok i will sure u again. But remember this is for the 50th time
misscalculation. . . . wouldnt that be a symtomp. sis e be like say na u the craze thjing affect pass oooo 
|
|
|
|
|
|
krazynaija (m)
|
wellcome citizens of KrazeVille  join me in welcoming our newest mad pikin.MANIKAL ! so o'l boy which ward of yabaleft you ESCAPE from?  @uzzie you know you must be nice,  or ELSE  !
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
just visiting, any flat to let in KrazeVille? i'll prefer LandLady as against LandLord.
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
People still dey crase for this thread? 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
don't know, lets find out!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
you crase? or u r crazy or you dey craze? 
|
|
|
|
|
|
|
|
Desmond O
|
Hey people,as una decide to craze for this thread,e be like say i go join.wetin dey happen?
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
heheehehehehehehehe 
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
them dey hospital now
Rofl . . . .looks like na u deh Captain the krazy communiry 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
muki meeeeeee?  na you crase pass jare  i go tell them how you chop spawnie oh ( how you fried him and ate him with peanut butter and jelly) "  "
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
today na good day first Creamish confess  now you too . .so as Spawnie's owner na you chop am  you don dey talk wetin u use cook am  iiceeeeeeeeeeyyyyyy oooooooooooo, . .come see
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
muki meeeeeee?  na you crase pass jare  i go tell them how you chop spawnie oh ( how you fried him and ate him with peanut butter and jelly) "  " na todayyyyyyyyyy! see am the oil never dry for yah mouth sef? you come dey use reverse psychoco. for me abi?  better vomit my dog for me "  " later 
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
just visiting, any flat to let in KrazeVille? i'll prefer LandLady as against LandLord.
i am the landlady. oya pay ur rent
|
|
|
|
|
|
krazynaija (m)
|
SPAWNIE !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! in lofin memori of awa dog spawnie i hereby swear for the twu dog choppers wu brutali eated spanie ! may spawnies grand dogs chop u  MY ENGLISH IS JUST TOO FLY FOR ME 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
i am the landlady. oya pay your rent
How do u want it? cash or kind. make adudu catch u first, u go write explanatory essay.
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
How do u want it? cash or kind. make adudu catch u first, u go write explanatory essay.
make I catch uu go act Triology! 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
make I catch uu go act Triology!  Don't worry, its just d two of us 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
e better be . . or Spawniez going to give u some " tender loving" 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
u sure sey u keep anything there? anyway for night as i say make i go piss i see mukina for backyard, she just finish for bathroom and her mouth been dey move, i no talk sey na she o.
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
ehhh? spawnie? no na! i no talk sey na u chop the burger, i just talk sey i see u last night and ya mouth been dey move. Maybe na spawnie chop the burger hehehehehe
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
ehhh? spawnie? no na! i no talk sey na u chop the burger, i just talk sey i see u last night and ya mouth been dey move.
Maybe na spawnie chop the burger hehehehehe
na Kola nuts i dey chew na trust me if you see spawnie , you nor go talk burger because na you he go chop 
|
|
|
|
|
|
dreeldee
|
now i don dey realize who d thief be now  na so so bathroom burger u dey steal  which ward you bin dey for yaba sef  @dual core how u dey see them if u never they do am too 
|
|
|
|
|
|