|
mukina2 (f)
|
i luff ur location 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
no i luff mine  enjoy urs 
|
|
|
|
|
|
dreeldee
|
Darfur wey dey fight war abi war dey fight them, na him u like 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
yes 
|
|
|
|
|
|
dreeldee
|
you berra let me save your situation before militants remove you from geography 
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Muki i tot i left u at that bed over there?  Get back there now And who is this ur new friend dreeldee??? Good enaf for u but bad for mi because i have more patients i would be attending to
|
|
|
|
|
|
brine baba (m)
|
Am crazy! & am lookin 4 an associate in craze.
|
|
|
|
|
|
trappa (m)
|
its good to have a little craze,
|
|
|
|
|
|
femzy (m)
|
its good to have a little craze,
ehn 4 Naija;plenty is never too much ooo
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Uzzy na you post that for me??  u nor well o 
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Muki sorry oh!!! No vex abeg before u go bite mi now  I wil treat u fast so u can before an assistant doc
|
|
|
|
|
|
dreeldee
|
Roger in  mukina how's the situation there 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Uzzyan you wey dey bed 3 . u nefa talk ur own  Dreeldee well since you left ur bed, the hospital is on high alert, you know ur madness is one of its kind 
|
|
|
|
|
|
dreeldee
|
Mukina i don miss you, any new patient around?
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
klkfnqkehnklkhdk.whwdjekbjlbjlebwejkqLKFHLIFHVBL.HNL.AVBVJK.QHBCJLGEKHFEYUEV am di sanest 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Mukina i don miss you, any new patient around?
 i dey  Yes na look around you  well . . . . . . 
|
|
|
|
|
|
leuelliot (m)
|
Men yall re kkkkrrraaaazzzzzzzy people but i kind of hav this tin 4 krazy people (not d mad ones on the street) so lets hook up.u can mail me at lueelliot@yahoo.com or 08068790548 or07028536025
|
|
|
|
|
|
dreeldee
|
u dey crase
mukina, how u dey jare?
|
|
|
|
|
|
brine baba (m)
|
Wod up my fellow craze people? Aight! Who's d crazest of em'all here.your Vote pleaseeeeeeeeeeee!
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
madness 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
u dey crase
mukina, how u dey jare?
she dey fine  she dey sleep 
|
|
|
|
|
|
tpee (f)
|
yall crazzzzzzzzy 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
yall crazzzzzzzzy  continue, na so e dey start, very soon u go enter stage 2.
|
|
|
|
|
|
hacker1848 (m)
|
Y'AAAAAAAAAALLLLLLLLLLLL CRAZY JUST BE CAREFUL, BEFORE SOMEONE CALLS THE ARO GUYS, them GO COME PACK UNA
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
My gawd there isn't any space again please i have to transfer some of u to the other building. please i beg u all to enforce law and order as this transfer goes on.
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
pqyershajde 
|
|
|
|
|
|