|
mukina2 (f)
|
i see you na .  you dey comot small pieces of meat from ur teeth  Iice don chop am . .moondust sef ask for some . lexi too don chop some  today una go hear from spawnie's owner  ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa 
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
Wetin be spawn??? 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
"  " i see all types of crase in here Nafdac certified ones FDA approved ones  i see you na .  you dey comot small pieces of meat from your teeth  ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  arghhhhhhhhhhh jsdjsdsakllasla;?  Wetin be spawn???  my dog 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
"  " i see all types of crase in here Nafdac certified ones FDA approved ones  arghhhhhhhhhhh jsdjsdsakllasla;?  je suis pon pon i dey waka o we go jam for other side later .book plenty "  "
|
|
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
*everybody. . . beware of d train Whitelexi will board. . . . For ur own good* 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
. . .u sure say hin no run go back to I-man Memory loss is a good symptom of Kraze 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
If na me u dey talk say get memory loss - I go second you! At my beautiful age, its almost a given 
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
Pure or unpure abi na pure water? You have been infected!
Infectous crase ni? I still repeat say your way no pure again. u don make me almost chop 404 just now! thank God say Muki expose u 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
see as u just de console yourself. . . o girl. . . loss of memory na sickness oooogo find cure sharp sharp!! 
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
see as u just de console yourself. . . o girl. . . loss of memory na sickness oooogo find cure sharp sharp!!  1. Loss of memory no be sickness. . . na the intermediate kraze 2. Leave am make e dey console herself. . . e no kwoncern u and besides, we want make the kraze mature well 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
bad friend. . . . verrrrrrrrrrryyyyyyyyy baaaaaaaaddddd friend! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
Muki Howz u 2day? I don brush my mouth wit one whole tube of Colgate after that bite of 404. I swear that spawnie must taste bad to swallow 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
. . . everything done in d secret shall b exposed  Moondust. . . . . and d truth sha set u free!  Muki. . . me, iice n ika are officially handin over d culprit to u for JUDGEMENT! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
chei!!! them don dey confess small small . . moondust wait till ika catches you . .you go give am spawnie again . creamish hmm you and iice your case is still here o 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
but i just proved my innocence naaaaaah ah!! because i never bribe u? 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
bribe me you will be cleared  haba creamish na who you dey bribe  you don kolo ?  i don't accept bribe at all .
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Iice but na from you hin get from na . .from ur freezer  oya confess to . .ika wont hurt you 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
my papa say make i no bribe anybody. . . u can't go me jack! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Muki i nor fit laugh lol my freezer indeed! 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
i want my spawnie bacccccccccccccckkkkkkkkkkkkkkk!  Y'all should give me my spaaaaaaaaaaaaaawwwwwwwwwwnnnnnnyyyyyyy
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Hey twinny missed yah! T'sup?
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
missed yah too  gotta run! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Eyah, talk to you soon thenTC! 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Old Spawnie is dead and gone to his grave hmm haaaa gone to his grave iice & Mukina cooked him and ate him all up hmm haaaa ate him all up and Moondust arrived to eat up his bones hmm haaaa eat up his bones Now Ikamefa wants her dog back alive hmm haaaa dog back alive Muki points her accusing hands to poor Creamish hmm haaa to poor Creamish who is d most innocent saint in NL hmm haaa saint in NL But now the truth is beginning to come out hmm haaaa beginning to come out Ika came back in time to hear confession hmm haaaa hear confessions *oya. . . iice and mukinathis is where u add ur confessions to d one moondust already confessed* 
|
|
|
|
|
|