|
Faith Leha
|
una don hear say gene dey date won guy called Chris for London?i hear say him and Genevieve nnaji dey do small love for London, thats why gene dey always go London go every 3 weeks, but the boy dey date another actress that is why him and gene never talk about marriage, i see the boy for Chelsea fc, wey i go London,gene been follow am come, they kept kissing, holding hands,e.t.c., but the boy say since gene get one bobo for nija him no fit marry am, i hear say the boy get mansion for Portugal, and gene say make them quickly do wedding before anybody go hear, Una don hear?
updated on sunday 24-june-2007 the guy name na christopher chinedu obukwelu, no be francis obikwelu, the chris worked with minaj television for nigeria but now he base for london, and get one mansion for portugal, i hear say na one of our excellency wife give am that house when them date, but i never confirm that one.i hear say person dey act as chris for this nairaland, na fake oo, be that one, beware ooooo, i beg any body wey know this chris or rita make them ask them the true story me self i wan know.
updted 26 june 2007 I hear say this bobo wey be Chris chinedu obukwelu dey come back for nija, to come sign one deal with one media house for make we dey watch premiership for our country Nigeria, Na person wey know the senior sister (Ada)wey base for America hit us this gist, he say the bobo dey come back for July 22nd via BA, and gene don dey prepare where the bobo go stay, and Dominic don tell the bobo say them go stay for Abuja, but the sister don talk say him brother go stay for the family house, 6 days wey he go spend for our country nija, for all of una wey dey talk abuse me, una no agree when them tell una say Liz Benson be envangelist. anyway na my latest be this.who know gene, who know Dominic, who know Chris, make them help me ask for more
updated 14th July I waited to pay respect to the lost of Dominic father who died in London,Rita i sympathize with you, take heart, anyway i hear say the bobo no dey pick gene phone calls again because him believe say the matter don turn from private issue to public concern, at least we for nairaland don hear,but him still dey talk to rita sha, the wist for the story be say person send me email for my email address,the guy say he base for london and warn me make i no call him name ooo, he talk say, him dey see the bobo for London and the bobo dey date the vice president of Ghana's daughter wey her name be Priscilla say both of them dey for London dey share things, and gene dey plan to go London to go confirm the torie, i beg make una ask am for me when una see am for airport, if i dey lie, a be na ghana lady go take our nija bobo again?
|
|
|
|
|
|
benit (f)
|
Dis na beta amebo oh! one in town 
|
|
|
|
|
|
laudate
|
Genevieve is one of my favourite actresses and am disappointed that she is involved in this kind of 'hide-and-seek' relationshsip with the athlete, Obikwelu. She needs to put her cards on the table & the guy also has to do the same. Pronto. Or else she will wake up to find that, the guy has just been using her, all along. If the chap knows she is dating someone else in Naija, why is he still with her? Why not confront the issue, and ask her to make a choice? Na wa o! Wetin person no go hear for this world, sef?? 
|
|
|
|
|
|
Faith Leha
|
this chris no be athlete oooooo, na television presenter, no be the obikwelu wey dey run for portugal this one na the one wey dey present sports for one television for lagos before the bobo con waka go europe 
|
|
|
|
|
|
ThoniaSlim (f)
|
i have never really liked anything about gene except from her acting and dressing sense. gene has always been like that and would always be like that. nothing new.yawns
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Genny is da bomb.I wish her d best if na true
|
|
|
|
|
|
liftedme (m)
|
all na hearsay!, I hear, I hear, take am easy ohhhhh, me I never hear ohhhhh
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Abi oh.Talk Talk
|
|
|
|
|
|
MP007 (m)
|
 who cares, after she as been there done that huh?
|
|
|
|
|
|
Faith Leha
|
the guy name na christopher chinedu obukwelu, no be francis obikwelu, the chris worked with minaj television for nigeria but now he base for london, and get one mansion for portugal, i hear say na one of our excellency wife give am that house when them date, but i never confirm that one.i hear say person dey act as chris for this nairaland, na fake oo, be that one, beware ooooo, i beg any body wey know this chris or rita make them ask them the true story me self i wan know.
|
|
|
|
|
|
|
|
aisha2 (f)
|
I thought she was engaged to the son of the Ghanian Vice President. Na wa oh, Gist don change
|
|
|
|
|
|
cuju (f)
|
@Faith Leha Why are you so interested in what goes on in her life? 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Because she be star na im make
|
|
|
|
|
|
Vitastraka (m)
|
GOODNESS!!!!!
This FAITH LEHA is moving around all the forums on nairaland and circulating this same rumor in different forms. Cut paste, cut paste,
People are very wicked O! This FAITH LEHA has been all over the place spreading the same rumor. Terrible human being
|
|
|
|
|
|
dominobaby (f)
|
Them say, them say!!! Haba! *yawns*
|
|
|
|
|
|
dominobaby (f)
|
Them say, them say!!! Haba! *yawns*
|
|
|
|
|
|
bebe4u (f)
|
aproko for naira land, Abeg make una nak me betta tori. who be gene self, from from our ex vp Atiku , to Ghana president son , to bobo wey dey Jand.Anything she wan do with her toto make she do afterall na her sole property.
|
|
|
|
|
|
Faith Leha
|
I hear say this bobo wey be Chris chinedu obukwelu dey come back for nija, to come sign one deal with one media house for make we dey watch premiership for our country Nigeria, Na person wey know the senior sister (Ada)wey base for America hit us this gist, he say the bobo dey come back for July 22nd via BA, and gene don dey prepare where the bobo go stay, and Dominic don tell the bobo say them go stay for Abuja, but the sister don talk say him brother go stay for the family house, 6 days wey he go spend for our country nija, for all of una wey dey talk abuse me, una no agree when them tell una say Liz Benson be envangelist. anyway na my latest be this.who know gene, who know Dominic, who know Chris, make them help me ask for more story this one past hollywood.
|
|
|
|
|
|
sillyboy (m)
|
@ Faith Leha
You are one useless, jobless rumour pedler nuisance! My guess is that you are an actress or someone who's got "beefs" with Gene' and Rita.
Get some real work done.
|
|
|
|
|
|
|
|
aisha2 (f)
|
Abeg leave faith, if no be aproko wey dey worry una wetin make u read this topic
|
|
|
|
|
|
laudate
|
this chris no be athlete oooooo, na television presenter, no be the obikwelu wey dey run for portugal this one na the one wey dey present sports for one television for lagos before the bobo con waka go europe Oh. . . .thanks for the correction, but she still needs to lay her cards on the table. @ThoniaSlim, What do you mean by you are not suprised & she has always been like that?
|
|
|
|
|
|
mubowa (f)
|
haha olofofo ni yin, i don't get sick and tired of all this paparazy
|
|
|
|
|
|
McDoe (m)
|
There is nothing fantastic about her marriage; afterall she has "offloaded" before.
|
|
|
|
|
|
|
|
Faith Leha
|
updated 14th jJuly I waited to pay respect to the lost of Dominic father who died in London,Rita i sympathize with you, take heart, anyway i hear say the bobo no dey pick gene phone calls again because him believe say the matter don turn from private issue to public concern, at least we for nairaland don hear,but him still dey talk to rita sha, the wist for the story be say person send me email for my email address,the guy say he base for london and warn me make i no call him name ooo, he talk say, him dey see the bobo for London and the bobo dey date the vice president of Ghana's daughter wey her name be Priscilla say both of them dey for London dey share things, and gene dey plan to go London to go confirm the torie, i beg make una ask am for me when una see am for airport, if i dey lie, a be na ghana lady go take our nija bobo again?
|
|
|
|
|
|
sillyboy (m)
|
@ gbeborun (Faith leha) What's all these! Am definately mad at you!  who's asking you for gossips? Can't you just keep you trap shut? What's your biz. if "lagbaja"sleeps with or date "tamedun"?. My guess is that you are a lady(and if you are a man) you must be doing something worse than the people you are gossiping about. If I may ask you, whay are you informing us about this? Did we ever ask for update? Believe me, I suspect strongly that you are only trying to paint one of the people you are gossiping (most especially the guy) bad, simply because you've got a beef with the person. And you know what? FUCK OFF! I hate gossipers! You guys keep destroying friendship and relationship! And most of the stuffs you say are false! 
|
|
|
|
|
|
busygal (f)
|
Silly boy! easy now.
You are sounding too strict with her. everybody has one weakness or the other, and i guess 'GBEBORUN' is faith leha's own weakness.
|
|
|
|
|
|
aisha2 (f)
|
@ gbeborun (Faith leha) What's all these! Am definately mad at you!  who's asking you for gossips? Can't you just keep you trap shut? What's your biz. if "lagbaja"sleeps with or date "tamedun"?. My guess is that you are a lady(and if you are a man) you must be doing something worse than the people you are gossiping about. If I may ask you, whay are you informing us about this? Did we ever ask for update? Believe me, I suspect strongly that you are only trying to paint one of the people you are gossiping (most especially the guy) bad, simply because you've got a beef with the person. And you know what? FUCK OFF! I hate gossipers! You guys keep destroying friendship and relationship! And most of the stuffs you say are false!  if you don't like gossip, then why do you read her thread
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
thanx 4d gossip updates. lol
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
You could earn a living by corresponding with city people. (*am being serious here*) nothing like making money from doing what is natural and fun to you
|
|
|
|
|
|