|
sweetnini (f)
|
na for wall or floor u dey do am? risk or no risk i don do am and i'm still alive arent i?
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
trust you girl 
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
 abi na i still dey live
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
lol, maybe ar go try am 
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
lol no try am except e hook u for there and no bin dey cook oh and make sure everywhere dey clean and everthing dey intact o make knife or spoon do the thing for u
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
wow ar go try am wey ar dae cook
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
lol na for your back the guy go stay shey? and u go dey cook all una spit go enter the food o
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
no he go stay for under n ar go dey mix
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
haba which kind style con be that how your gas tall reach? or na for floor u go dey turn am?
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
no he go dae for ground ar go bend down a bit n ar go dae they mix
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
oh ok goodluck o i want the feedback
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
wonder why people whose cherries havent been popped would start giving sermon on where to and where not to. anyways they are entitled to watever lyrics they spit.
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
wetin this one dey yarn
can u please speak the language that everyone would understand and please specify the people you're refering to
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
i will give you the full report trust me @mus_ta_fa what u mean 
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
no need to come after me like a cat. because i posted after u don't mean its directed at u innit. because from some posts i read its kind of possible to deduce that the person is still intact and trying to advice those that have tested out the library, lab and wateverumathinkof
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
can you break it down please
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
yea please break it down
|
|
|
|
|
|
Efani (m)
|
how random is this topic??
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
sweetnini, u still no get wetin must_a_far dey say?
|
|
|
|
|
|
sweetnini (f)
|
no i understand no mind me jo just like looking for trouble
|
|
|
|
|
|