|
D-Explorer
|
 Well. . .two kids trying to beat it out.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Dude, u wan blind me ? ok, the other thing i can see looks like a Wild creature 
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
your so called inner eyes are 0.000001% efficient. If u realy had inner eyes u would 've seen wot i'm seing rite now.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
. .na wetin d guy dey tryna do huhnn? hin wan enta female domicile, . .
|
|
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
@hayprof, abeg i no wan blind u O. abi u want make blessing squash ma balls. @all, if u want 2 have da inner eyes 2 see wot i'm seing, then you have 2 soar across seven active volcanoes, get seven heads of white dragons, the left breast of a female dinosaur, d heart of an ant, a basket ful of water and a 2 yr old boy's beards. Send dem 2 ma mail and your eyes will b opened.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@hayprof, abeg i no wan blind u O. abi u want make blessing squash ma balls. @all, if u want 2 have da inner eyes 2 see wot i'm seing, then you have 2 soar across seven active volcanoes, get seven heads of white dragons, the left breast of a female dinosaur, d heart of an ant, a basket ful of water and a 2 yr old boy's beards. Send dem 2 ma mail and your eyes will b opened.
Guy, dinosaur Breast ? u wont even get close. . the basket with water nd the 2yr Old boy bear -bear, I once heard dat on Radio! 
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Lol. . .lol. That won na for wetin?
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Woooow, is it gud 2 b back? Afta da most busy 3 days of ma life. wel we had a serious research 2 do in skul. I realy missed u guys @explore, na 4 your eyes 2 open, abi u no wan get inner eyes. @hay, help mi wit sites 2 do research [medical]
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Dwayne, welcome back! your best loaded web on dat should be www.howstuffworks.com (put in d keyword, get d answer)
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@dwayne, i swear the link @explo gave is a sure banker, . .dem respect dat site for U.S wella.
So, hw yah all been?
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Thanks guys, go check out ma final episode
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@explor, wetin be your e-mail ?
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Guys, una site is of da hooka. @hayprof, dat link 4 d avatar dey hard me o, i don register, click on downl but e wan just make me smash ma phone. See my user name na Dwayne_g and ma password YOUNGMONEY abeg help me reach d downl page and just bookmark it. Den send dat bookmark 2 ma mail. Pls, pls, pls, pls, pls.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Lol, @dwayne, i wil help wit that wen i get on a pc, . .
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
@ hayprof, my private email: (Email Removed). . Let me know when u get dis cos i'l remove it soon.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@explor, got it!
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Hayprof, i've got yours. . . my digits is right in your mail account.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Got It! tanx, . .hw Blessing ? me nd her don fight today. .wey honsule, . .i wan process my divorce papers' 
|
|
|
|
|
|
initialize (m)
|
@prof
Mail me na
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
@hayprof, abeg fast process those papers. @d-explore, i believe say chance don dey now, hayprof don commot, so it's now me and u. I just luv competition especialy 4 girls. Explore, mail me i wan know your mail Oya make una mail me her number b4 i vex. Blessing, here i come.
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
As i don reply, wait till chicken grow teeth. Leave my gurl o!
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
As i stil talk, one get molars 4 my side. See u, hayprof don commot u just dey shout 'my chikala' u no go chop her food one day. I bleive say hayprof go don chop her food, wetin i no know now na how many times
|
|
|
|
|
|
omoboy08 (m)
|
does anybody know site that can convert avi format to complete mp4 or 3gp format. All the one i ve is 3-5 min conversion.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
"Dwayne, start counting ABC, . . tell me where it ends . . .Thats your Answer!" 
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
@ Omoboy, visit downloads.com & put 3gp conversion there's a soft dat goes beyond dose mins bt can't rem d name now. I use to have it bt nt anymore.
@ Hayprof, u indirectly mean make Dwayne go back to primary school?. . .shee! Dwayne where u dey?
|
|
|
|
|
|
tjosh (m)
|
****tswh!*** what are you guys saying gan self? can some1 explain to me?
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
 kai, i don suffer. U know what, i wasn't taught abc at skul. So pls ask me anoda. @hayprof, were 've u been man, read thru and see d way explore's been dulling your ways. I'll advice u face him and not me. Wot bout d divorce papers. How did 't go. @explore, how body no go catch u wen u re closing in on blessing, but u won't get 2 close. I promise u. (didnt get your mail]. @ all, a wonderful hmmmmmm.
|
|
|
|
|
|