|
clemcykul
|
i need a candy 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
nice occupation
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
OH my God, this na die o!
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u wan deny say no be u dey razzle am?
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
My grandma walks naked around the house cause she told me life is too short to be embarass and worried. So because of that, I salute to this grandma and my grandma
|
|
|
|
|
|
mykali
|
granma in gstrings. chews bubble gum. goes clubbing. . . .
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
That would be so cool! 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
hmmm, u must be A granma then. we refer to ur types as ''mama G.''
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Hey!!! says who?  Am still young ohhh. . .
|
|
|
|
|
|
newdeal
|
i wan laugh but laf no gree comot from my mouth, instead na cry i dey cry so because one day this girl wey i wan pack money go marry go com dey look like that!
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
you don imagine how u go be by that time 
|
|
|
|
|
|
newdeal
|
you don imagine how u go be by that time  yes now! i be newdeal for life, i no dey old 
|
|
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
I have a suggestion: If u no wan old, just de sleep inside freezer and u can remain fresh just like Yoghurt for the next 200 years. what do u think?
|
|
|
|
|
|
|
|
neo_welsh (m)
|
Oghene Biko, mama grooving, she needs a cool boyfriend. can any one help out?
|
|
|
|
|
|
oluwdashmi (f)
|
@ all
Don't blame the grandma, afterall , igba lo ni gba n lo.
|
|
|
|
|
|