|
darfur (m)
|
hey guys (even those in UK included) try do something for people who need the help abeg www.AidDarfur.org a little will help. cheers
|
|
|
|
|
|
Mr sachs (m)
|
to mide2, who cares how you work your ass in 42 hrs, all we are saying here you guys over there should stop giving excuses im buzy im busy shooou na only una dey busy abi una just dey form activities. if jand no favour regards anymore make una kpanji, bounce back for naija. at least una go fit dey evade tax. una goat just dey born chicken. for naija at u go see chicken dey born goat.
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
@Nynlicious!
Thank You O! Na oly u be the UK person wey don help me observe this matter,
, Darfur!!!
Give me your phone make u see if I no go hail u, I'm not talking about 3mins talk o!
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
staying in the UK could b preferable because things work. the system is stable. u get your struggle's worth unlike in naija. we all know that. I would choose a UK 2 naija anytime but that don't mean I should b answerable 2 anyone for friendship sake. if am working 2 jobs a day, how do I handle that and b at your beck and call at d same time?
if someone does not call u or return your calls, that does not give u the platform to call him stingy. are u paying as much bill as he is? that's rubbish
, Guy na mouth u take dey talk abi na nyash, UK can never be preferable over NIgeria anyday I know u are one of those stingy lots, na me sey make u go where dem dey work to pay for only bills!!
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
El, so you still dey here eh  i read through and e be like say you dey put am for my head lol. na me be the friend whey you say diss you by not returning your calls/run fi cover from you? 
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
@ Omoge!
I oya call me now!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Tats (m)
|
Its definitely my most favourite thread 
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
pls u guys should call elgaxton b4 he starts a fresh sulk with y'all.
even those in naija pls call elgaxton b4 a new thread starts saying nairaland users are stingy
if naija is ok 4 u(and am sure it shud b) then leave your friends abroad alone! I just can't understand why phone call is a problem. that is so so petty pls grow up![/b][b][/b][b][/b][b][/b][i][/i][b][b][/b]
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
this trade still dey on?
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
na wao
abeg house make all you tell mi wetin mi go do. de guy wey mi naram work for one bank when mi de 9jar wants 160£ paid for him accomodation from mi now but pepper never rest at all for now. how i go use explain nam fom him as all the times he asks fall into injury period. i no he needs it for true. shame don kill mi how i go explain to him tha things are red all the time?
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
yes o. meanwhile what kind of 27 yr old male bothers this much abt pple calling him?
sounds like one sorry arse chick a guy is tired of or a pitiful guy this chick can't stand anymore.
U could use your time to do more lucrative stuff with your mind I recommend a timeout with Dr phill,
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
abeg forget tha guy torri answer mi own. after all wen mi dey motherland i no fight anybody say em no call mi
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
@ fresh-b why not call eglaxton for one of 2 options 1. call eglaxton so he will b happy he got a call from the UK then he will explain 2 your guy how it is for u or 2. call eglaxton so he give u inspiration on creating thread out of cheap emotions. Personally I suggest u call the guy and talk 2 him. if he is your friend 4 a while and 4 real, he will understand but if he is like eglaxton, u r in deep shit; then, don't call 
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
I have read most of the guy's post, elgaxton, he sounds like a nagging house wife. Little wonder your friends won't stand calling u from the UK
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
i do think he is like him, thas my problem. he asks at the very odd time. you explain, he miscatchs ya gist cuz they feel here should be heaven an not hell.
for El, mi no fit callam as per hes the type thad ask all his friends to hi mi on fone. an mayb, he could ask mi to hold d line for his street neibors---i no fit as i no dey wok for white house
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
don't let him hear that from u o, he might get u deported to ease on his emotions.
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
na mi fit this El of a guy. why? because hez thoz type tha will always greet you (when they receive you call) with "oh i was jus plannin to call you". "eyee, i was jus thinkin of you". "oooo we jus talkd about you now"
so i only call such when i got 5mins remainin. when i call before theyll start their liez the cardz finish. instead of leavin mi with a wonderin mind, i leave them with a wonderin thought.
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
this is a secret though. pls dont let him read this o. hide it 4rom him plz
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
I assure u he won't see it mayb he is the type that gets credit from pple so he can afford to call without thots. he is just a sorry for a guy. I'm embarrassed, really. @ thread, pls everyone shud endeavour 2 call elgaxton it's cheaper than asking him t see a shrink. 
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
thanx for the assurance. an i do think yur rite. i will persuade others to call
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
is this not exactly wha we talk about. i left home since 8am an got bac home 11pm. calculus and quadratic the times eguals 24hours. you see how we suffer? b4 d money gets to mi taxmaster takes his share and drops d remainin change for mi to buy akara
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
lets just leave this elgaxton person b4 his childishness becomes a standard here.
it seems his present occupation(not necessarily a job) isn't that multi tasking. that's why he can afford to be emotionally heart broken to the point of being publicly expressiv abt it too.
|
|
|
|
|
|
fresh-B
|
El by d time yu see thez posts please remember it wasnt mi but Cab. he instigatd mi to do it. no he postd them not mi. therefore don't huja mi as am innocent with love Igbo
|
|
|
|
|
|
|
|
cabali (m)
|
the guy has a complex issue! I still can't believe he is 27. Very bitchy someone 
|
|
|
|
|
|
True Brit
|
@ Poster,
If you were successful, you won't be waiting for handouts from the UK. Better get busy and try to make something of yourself instead of waiting for a hard-working individual to dash you money.
|
|
|
|
|
|
Jackal (m)
|
@ True-Brit, That was HARSH!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
azorjiu (m)
|
Called my friend on primary assignment in abuja yesterday. Spent about 40 minutes explaining to him why I'm not in a position to assist him with cash. When I finished all the gist wey full my mouth, he then asked if i could send him money for beer. He needed a drink. This is same guy that was asking me for money when I was on primary assignment in 2004. If he expected me to save and give him then, donno why he can't save for himself now.
I call my family first and if there's residual unit left on my card, I browse through my phone and select a number +234X at random. That is the number which I call next.
|
|
|
|
|
|
marlet01 (m)
|
@ True Brit
Yeah! You had a point there, UK is not just that easy as people think it is that why is a bit difficult to just start throwin Pounds so easily like that.
@ Poster
I wish you can get there and see things for urself.
|
|
|
|
|
|
soulpatrol (f)
|
darfur, e be like say elgaxton is now MIA (missing in action). bet he couldn't take all the yawa we be throwing him left and right, front and center.  elgaxton, where you dey o?
|
|
|
|
|
|