|
darfur (m)
|
the curse is withdrawn, your children will never ever ever be like elgaxton in jesus name AMEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEN
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
ok 
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
ok  WAS THAT FOR ME OH how nice . . . . here . . .all for ya . . . . 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
lol thanks
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
Na lie That na biig blessing! So Omoge u no beliv sey na blessing!  shey we dey naija together Come pay me small visit. or give me ur number at least! Darfur don take like 5 teaspoons of him beer na that one dey shack am seriously 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
don't let my location fool u
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
Na lie That na biig blessing! So Omoge u no beliv sey na blessing!  so you think say omoge no get sense?
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
Omoge u even dey Yankee wan come go uk  I rebuke that temptation from Darfur  hey! See Darfur o, them dey talk the one wey them dey talk, Frog dey complain sey him pikin no get nyash Abeg make I hear word, I hear sey na ur fist na him u take dey type because ur hand no dey gree open sef let out anything even ur fingers  Try free ya hand small bros eeh
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
euro heavier than dollars , so leave me
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
euro heavier than dollars , so leave me
and pounds heavier than euros 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
yea so i will go to london and ind me correct money man 
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
@omogenaija now na prayer time. everything i say make you add amen. you hear? let's start.
may you never be like elgaxton . .
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
Omoge why are u like this now? No go, please don't harm yourself I hear say Darfur go wake in the mornin, swallow air for breakfast drink water for lunch and mount him bed for 4nite after drinking some teaspoonful of beer 
|
|
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
Omoge why are u like this now? No go, please don't harm yourself I hear say Darfur go wake in the mornin, swallow air for breakfast drink water for lunch and mount him bed for 4nite after drinking some teaspoonful of beer  elgaxton no even fit enjoy free air wey God give all man. abeg omoge make we de fire our prayer jare  no let elgie distract us. prayer na free
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
darfur i don't play with prayer , i take my religion seriously
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
me too. oya sha e go better for you and ya generation for ever and ever AMEN. even elgie sef, e go better for him too. but i hope say the guy go cool down enjoy the better wey go come him side. 
|
|
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
I bind every force that wants to turn the hands of our dear omoge to a fist forever  Daffy dog I don go Jare! Omoge please please don't even dare to go that UK  I no mind do scam to get any amount wey u demand! Una good 9T  Holy ghost fire! please burnnnnnn that stingy hand! amen
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
elgie don run. make them no ask am to pay extra 50 naira for 30 mins  my brother i understand say 50 naira fit hard but not when a self acclaimed millionaire is involved but if the millionaire is elgie i fit understand 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
i don't mess with 419 dudes , and amin to ur prayers
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
lmao 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
marry me and i'm going to finish ur money 
|
|
|
|
|
|
D1O (m)
|
I submitted my visa application on monday last week. Yet no news. Any ideas how long it usually takes?
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
maybe take time , i know people that have been waiting years 
|
|
|
|
|
|
D1O (m)
|
@omoge that was cold thank you.
@everyone else Anyone else with any specific ideas as to how long a uk visa application takes to come through in nigeria
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
the truth can be cold my guy
|
|
|
|
|
|
D1O (m)
|
@omoge Cold? Could you sit before that pc and candidly tell yourself one person who has had to wait for up to a year for a visa application to be processed irrespective of the ECO's decision. Get a hold of yourself mate
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
i can tell u 10 people , but ur case could be different  just pray 
|
|
|
|
|
|
D1O (m)
|
I'm down on ma knees
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
visa troubles eh? you better start praying MFM prayers
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
man don't say i didnt warn u , when ur bank account is empty don't cry 
|
|
|
|
|
|