|
niceuzor
|
. . Ok baby but remember by new ID is "niceztyle" 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
i will be in uk tonight so , who's coming to pick me up ?
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
hehehehehe @niceuzor ask elgaxton or go through this thread well to understand what "hang in there" from omoge means  @omogenaija i go come pick you. which airport you de land so? 
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
oga siena i salute o. i'll recommend she is accepted into stingier UK as it is a sign of progress. or perhaps she is on further training to improve her stingy skills. oga sienna this means we are making progress 
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
yes, sir.  we do not play with our intergrity. stinginess is stinginess and even if you, my senior oga should ask for rebate. . . . oga you go pass through due process o, you can verify from elgaxton what that means 
|
|
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
eheeeeeen! Omoge so na Niceuzor dey chat u up for yahoo wey make u dey hang me on, u eh? kai! u no gree call, u dey talk hang on(on what)! abeg follow your stingy niceuzor/darfur i no hang again, i don tire! make i go look for babe beta wey fine for picture  Omogenaija by the time this pple dey thru with u for stingy uk eh, u go know sey eleven tubers of yam na for eleven days only.  U beta stay back where u dey o, even if na AJ just stay there 
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
elgie e go better, you hear, e go better. God go hear ya prayers  pele o
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
awww it's not my fault now eh @ El. the weather was k i n d a bad. i can't get a connection you know. niceuzor, hang on i will be with you in a while. my YIM is just acting up. i have to download a new one. so hang in there 
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
hahaha omo-hang omoge, i hail thee  elgie, elgie . . . . . . .  . . . . elgieeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee are u still alive? u don hang? . . . . elgieeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee  my client don kpeme o omo-hang omoge i'm holding u responsible for the untimely hanging of my man . . . wait o . . .  . . . . i can hear him snoring somewhere . . . elgieeeeeeeeeeeeee . . . am i dreaming anyway, we'll confirm. i'm sure he's still alive 
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
Darfur so u dey pray make i hang eh?  I'm alive kicking well, How i go hang becos of babe wey i neva see her pix sef. Abeg I don belleful for waiting there are many fishes in the river oSo u allow niceuzor pass come dey block me later u go dey call me your man
|
|
|
|
|
|
goofy (f)
|
I`ve heard so many stories of Stingy peeps in the UK,but fortunately the peeps I`m close to that live in the UK aint like that.Infact most times when they call me,I tell them to drop and I call them back,cos my company pays my phone bill.I visit the UK once in a while,and I can say really life is not easy as it seems there.Having a good job here is better than struggling to live in the UK.I just pray things becomes really good for everyone in our country.AMEN
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
Kpom Kpom Kpom!!! Anybody dey house, Ok o Stingy people how una dey na? Long time no see or hear or vex! Ngwa make unu take care!! Darfur u don go hang, The girl wey e fone dey bath u don towel the fone? I hail all of una O 
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
The girl has a name. Next time you say the girl without her name, na pepper spray i go use on you. The phone is ready just charging it.
|
|
|
|
|
|
Democrat (m)
|
The UK Society as a whole is very Stingy, WTF do you expect of it's immigrants? Many Nigerians( Male and Female) in the UK do not take a shower everyday because of water bills and or other reason. The place is generally Fcuked.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
The UK Society as a whole is very Stingy, WTF do you expect of it's immigrants? Many Nigerians( Male and Female) in the UK do not take a shower everyday because of water bills and or other reason. The place is generally Fcuked.
LOL new idea  Never heard such before 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
seunbballo
|
Listen yeah! in nigeria, people just wake up to meet any roster that comes their way. But in UK, if u don't plan urself on a daily basis you re doomed. Expecially London! Its the second most expensive place in the world. first is Tokyo japan. Most of people living in Uk whether a gateman or an engineer have to work hard and be dedicated to get pay. Not like nigerian civil servants that gets to work at 9.30/10 and leave work by 1pm. In london, its what u work for, u get paid for. And mind u, some nigerians here in london have so many commitments. You can't blame them for been sly or stingy sometimes.
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
@omoge! So u don bust Jegge finish with your fone for me na to spray pepper for my eyes na him be the next thing shey? I know sey u dey miss me plenty, if not u for no be the first to open door when i knock after a long time meanwhile your phone suppose don charge finish so dial me one time! I miss u guyz though 
|
|
|
|
|
|
Jezgirl (f)
|
D way u guys in 9ja r takin dis matter is not reasonable at all. Agreed der r so many 9ja cleaners 4 uk but d money dey earn can neva b compared 2 d one u dey earn 4 9ja. I wonder ow ppl jus talk without ne common sense, u sed people always hang up d fone on u, y won't dey, wen u kal dem bck dey'll b like we jus wan say hi 2 u. Y all dat shit. Y can't dat person send an email.
Tel me 1 gud reason y i wld wana pick up a 9ja call wen at d end of d day, dey'll end up lyin or framin a lie up dat mayb dey jus had a car accident n dey need money to fix it. Indirectly, dey r askin 4 your help of course, u all think people in uk jus dey get money 4rm a tree. Ave u thot about tax, bills{from house bill to phone bill to electricity bill to gas bill} on top of it u stil ave to pay 4 school fees. HABA NOW, we r human beings also, tryin to make all ends meet. Fair enuf, im not payin 4 international fee but bside i stil pity those international students tryin 2 survive. UK is not paradise. If u r a gud n sensible friend, u wld feel d same 4 your friends up here.
So u ppl chattin thrash, y don't u cum dwn here n c 4 ursef. Im sure d very 1st month u get 2 UK, u wil be finkin of runnin bck 2 9ja. Rubbish.
|
|
|
|
|
|
seunbballo
|
nO MIND THEM JERE JEZGIRL. BOY! U LOOK PRETTY
|
|
|
|
|
|
Jezgirl (f)
|
@seunbballo, fanks 4 d compliment.
|
|
|
|
|
|
seunbballo
|
@jez I think i your face looks recognisable. Nigerians are very alike facially. Maybe seen u in dalston, stratford or barking. I can't tell which one. Anyways, hope u ain't feeling the cold dooh!!
|
|
|
|
|
|
Jezgirl (f)
|
@seunbballo, although i've been 2 those places u mentioned but im not sure it's me u've seen b4. Man, d cold don catch me, got flu ova da weekend. Neway wot bout your end?
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
@jez I think i your face looks recognisable. Nigerians are very alike facially. Maybe seen u in dalston, stratford or barking. I can't tell which one. Anyways, hope u ain't feeling the cold dooh!!
heheheheee see skills ooooooooo make i try my luck J-sweetie  i cant tell which one, but i think you look like someone i met in cardiff, lagos or the US/Canada. . . . . dont matter anyway, just say yes. . . . . 
|
|
|
|
|
|
Jezgirl (f)
|
@ toshmann wel funny, infact my face's been all ova d world 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jayvin01
|
Nkem, Yimiton, Toyinrayo, Geegee, Busta, Michelin89, Darfur, Omoge, Militia, Efuah, TOH, Islander, Babycool, Eglaxton, Sandra, Ne4real and all my Nairaland friends, best wishes for christmas, and a very, very happy and prosperous New Year!
Re: Nigerians In The UK Are So Stingy u sure this is where u wanted to post this  or * wish someone a merry xmas* thread ? just curious 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|