|
|
|
debosky (m)
|
we were there supporting our boys in style, I'll post some of the pictures later 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Hope we thrash Scotland oh.
|
|
|
|
|
|
comechop (m)
|
Next match is today, not sure of the time but its like an hour after the last one or so. Make una support our boys ooo And does anyone have any updates on our first choice keeper? I know he was injured in the game, bleeding and such. Side Not: Anyone know where i can listen to or get that yahoooze song/video?
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
these boys have amazing fitness levels
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Yes oh
them dey suprise me
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
could it be because they are U-30 players? 
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
no oh, i saw the boys in person, some of them are obviously young, some of them fit be old men sha, but by and large they are young boys.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
We almost scored oh.Which kain thing be this?
I dey land life come watch d last game.
Some of them young true true
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
Nigeria you're going to victoria? i'll hook u up with my BC peeps if you want 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Yes oh i dey land dere live.Oh no wahala
Ma guys them dey dere sef
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
half time. i like their strength and commitment. i wish they could show more discipline in attack
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Our strikers be like wood.them no dey involve well well
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
abeg wetin be time for canada now?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
9:36 for ma end
|
|
|
|
|
|
n-guage (m)
|
those guys play like they are preggy
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
i think it is only normal in the beginning of the tournament. i rememba i felt the same way about the mikel obi set. them go pick up.
|
|
|
|
|
|
n-guage (m)
|
the scottish guys dey mark them 2 o 1. those scots are quite physical
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
and they are tall.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Hopefully we go score now oh
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
goallllllllllllllllllllllllllllllllllll
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
goaaaaaaallllllllllllllllllllllllllllllll
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Goallllllllllllll
Make we score oh
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
God of hosts. i had been looking at that guy bala and he seemed very familiar. Ezekiel bala. Anyone who has good knowledge of nigerian youth football will know that guy.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Yes na.
I'm b dey play with Mikel oh
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
he was with the mikel obi Under-17 set led by eguavoen to ireland in 2003. He was the strike partner of isaac promise in that competiton.
Aw come he is still u-21?
na wa oooooooooo
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Make we no kpef ourselves oh.
Na Under 20
D guy fast oh.I'm nearly score
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
sorry it was finland
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
this guys jst dey shoot anywhere wey belle face
|
|
|
|
|
|
bjigun (m)
|
did dey take the game off channel surfing.net ~ I can't watch it anymore
|
|
|
|
|
|
nateevs (m)
|
goallllllllllllllllllllllllllllllllllllllll
|
|
|
|
|
|
bjigun (m)
|
GoooooooooAAAAAAALLLLLLLLL ! ! ! ! ! ! 
|
|
|
|
|
|