|
iice (f)
|
Congrats to Kobojunkie lol
LaydeeeTM am so freaking tiredi don play for water tire  Next stop ------ The mountains
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Yeah Congrats to Kobojunkie  Mountains?  abeg i nor fit . .i can still remember the Tibetan walk 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Wetin nadidn't you have fun then  Dragging our feet through the snowbreathing the chilling airahhhhhh it was vunderful!!! 
|
|
|
|
|
|
D-reloaded (f)
|
gosh of all people
anything anti West will definitely be removed and replaced with "LMAO!!!" all over the place
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Na you knowil still climb the thing when am 80  It berrah be a full gourd for when me and TwinnyTM get down 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
If we drop?  We go land on our brooms Omo no joke with that pammy ooo 
Yes ooo, i go still lots @ 80yrs 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Were you saying something?  I was smelling my hair  Na lie, our brooms go catch us"s" 
Eyahuna and all these matches sef  Ahhhh hell! Bloody forgot to get ma ticket 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
the three both of una go land nicely  "  " broom port nor dey in use  mammy water hair haaaaa  una fit use am make rope  to come down  this ref wan kill me o  my still dey recover from last week own  the guy con add more  noo wait next season 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ehen you don giff me idea sef Make i nor cut am yet I wan destroy am first before i cut am 
Yes ooo next season 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
abeg do rainbow mohawk  add pink to the sides  sassy!  yes o . its almost over 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Pink wetin? Tufiakwa!! My family sef go disown me  Yes i go do the mohawk when i don finish with the colors and erhhhh some other thingies 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
ok do Marilyn manson hair style  add am join the mohawk  den u add black and gold with orange  . .  Uncle pako will be proud of you 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ahhhh how did you know?  Me liketh Marilyn Manson  Yes i like all those combinations. . .
Nor start with Uncle Pako ooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Mukina na here you con hide, I don beat you! 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
 since she is not here, i cry on her behalf. . . 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
CK  i dey  Ajad  i tell you say i cry before 
|
|
|
|
|
|
ASCII25
|
 |
Hello
« #2260 on: April 14, 2008, 02:05 PM » |
|
Hello Iiceee, I was wandering, u like rock, don,t u?
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Yeah so? 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Hello Lady,how did u delete my thread? 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Read the rules 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Did the Rule Say You must delete my thread? huh 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Don't know you always in my face with all your multiple idsover and overpavlov Don't forget you revealed yourself in the bizness section so don't start with the 'i am a newbie blah blah'
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Lol! revealed ke? see everyone know i'm just a newbies and i want to know YOU? that's all Iice - Prove Yourself OUT don't be shy?  i guess u know u are now OUR MODERATOR? Romance Section 4 that matter! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
By their posts you shall know them
Only one person whose smileys, sentences and punctuations don't go together 
Prove myself to be what? 
Your knowing me is irrelevant and like i said, even multiple ids will never get through 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
By their posts you shall know them Lol, u're just too funny MRS. iice first u don't know me. You know what? plz tell the house why u seem to be strange? We Don't Want a Strange MODERATOR. 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
I don't need to know youfingerprint is elementary 
Repeat . . .you don't need to ever know me 
If it bothers you so muchbuy panadol extra 
Laydeee  Nor see your breaklightsthat water thing still dey tire me  Just got a new trip plannedsomewhere with plenty coffins  Now sef, some dudes are bugging me for another trip  I nor get energy oooo. . . Oh sorry about your game In time, all will be well.
|
|
|
|
|
|
cutyboy2lu
|
hello I like to meet u do u care meeting me too
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
and you are? 
|
|
|
|
|
|