|
Tattooboy (m)
|
Mukina2 Mongolia for real? i taught u were joking, no wonder unlucky GUnner in Mongolia
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Where the hand wey you wan take shoot the catapult? Abeg no dey let chloroquine make you dream too much. Thanks  Sly did you read this  My Laydee TM  where are you o  Tattooboy take it out of here 
|
|
|
|
|
|
Dr. Dre (m)
|
@ Mukina2 You want to deny the poor man abi? 
|
|
|
|
|
|
Donzico (m)
|
It's a pitty am sure that guy must hav been dreaming in love but he dreamt about the wrong person. Dont give up now try and dream again. May be you might heat jackpot. (COME OH!!! HOPE NO BE YAHOO BOY I DEY ADVICE )
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Laydee TM see what i told you about the carpenters  Dr Dre check Gilgee's post 
|
|
|
|
|
|
The Sly
|
Thanks  Sly did you read this  Mukina my Love. . . . . . . . .  Why are you doing this to me? . . . .has it gotten to this level?  Please and Please . . . .Stop all these drama and come back to me. . . .I need you in my life baby!  Dont mind all these hatersthey aint got nuffin on us. . . .let 'em keep hhhhhhhhmnning . . . .i will be back for u dear And please somebody should tell IKAMEFA that i still love her very much even though MUKINA's position as my second wife is imminent!  I love you 2 so much. . . . . . . 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
LaydeeTM Indeeded I feel the winds of the artic approach  BTW i loff the outfit too  The kiss of Manson is the blessing 
|
|
|
|
|
|
Dr. Dre (m)
|
@ Mukina2 I pity this your husband o Muki  First wife is Ika and you his second wife  What a combination! I wonder who his third wife will be 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
My precious Yes, hurricane too  Ahhhhyes i think i have one in mindthe carpenter who did some repairs on alcatraz 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Mii love  yesssssssssss call him na . .that guy is good  he will fit in all the right locks ,nothing fit do the doors no more
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Titanium?  M talk say hin dey bloated roflmao 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Abeg where M dey?  tell am say i hope he "  " you sotay like u did me yesterday 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Pesin don crash as in crashed down  But yeah he " " me already  We been dey play one game earlier onboth of us dey stuck in the same place 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
chei!! i trust am  i dey suspect you sha  . . . . . . maybe u help dash am pill to crash like that  so he go stop dey "  " you. next time you both suppose take lessons from me  the champ 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@Mukina so this is your joint, thats why u're running away from the mighty Barcelona.
Am at ya
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Pills are not needed  I nor giff u pill before nainfected!!  Abegi, pesin wey sabi crash pass me sef Nefa fear he will always " " me  Next time, i giff you to finish the part so i can get to other parts 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Hehehehehe how we go do naof earth and water, powers reaching far and wideinfect i say infect!!  Hehehehe S don " " me sefsomething about one yeye girl like that  Q still get hin turn  You want them to vex for me? Hah! i go do am mysef  I dey hungry send me some of that stew 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Hehehehe yes i smell it already Thanks! Oopssi see the remotetell M make hin send me suya, i go send am remote  Thank you jareyes i will be the champ 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@iice u don't watch football  @mukina keep laughing u run things
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
mii loff  i con put am for chair say na dere the thing dey since  "  " i go do the same thing 2mrw  hin nor fit know  champ indeed ed  @ Tattoo want me to cry? 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@mukina please don't cry sweetie, why will i want to do a disgusting thing like that to u?  stay cool
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
haaaaaaaaa! pammy? married? muki? iice? erhnmmm! wata gwaan ina d i s area? 
|
|
|
|
|
|
JEaood (m)
|
 |
??
« #2457 on: May 13, 2008, 06:56 AM » |
|
Em, I'm actually trying this out for the time, yeah, what ever.
|
|
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@mukina & iice am lost
|
|
|
|
|
|
omoovie (f)
|
Chei! ChinEke! This post don reach 77 pages!  Count am oh! sehvintee sehvin pages! Na waya 4 waya road! From "Iice can I meet you?" to d grandshidrenses of Abraham and Nwanem Sarah. O di kwa riskE and sever-ver denjerus! Poor afroman. Which monastery Iice don sen am go?
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
omoovielol
LaydeeeTM wetin be this wey u send me?  Which roots? Abegii come from pluto by way of Jupiter  Sorry loffbeen busygotta finish up some stuffs before going into medicative seclusion  I don laugh tire i tell uM wan kill me rofl 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Abeg make M nor kill you o  we get more pammy years to go  come why u dey "  " your "  " roots 
|
|
|
|
|
|