|
|
|
ajadrage
|
babyyyy, how we dey na, happy vacations, please don't go visiting the states for the summer girl, the kind things wey dey happen for there these days ehn?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Morrie (f)
|
what exactly is it about Ui hate ur name iice or whatever. and please change the topic because i donot want to know u.iice iice iice iice iice na only u,abi na u get nairaland.
|
|
|
|
|
|
olanajim (m)
|
If you don't want to know iice, why are you here?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Abeg help mi ask and fight too!!!!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
warrahell cream  na so jolosy dey do feful o  Iice rocks wait which spawnie . the one for ur belle? 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Used to be in ma tummy but we had an agreement that he'l work for me if i release him. . . so now, hez a free PITBULL once more!! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
If u try to decipher wetin we dey say . ur head go break 
|
|
|
|
|
|
olanajim (m)
|
Break? Hahaha that is exageration!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
hehehehehehe Ola yes naw  her head go break 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
as per da pishuretanx  I say make i unremain anonymous small. .  Uzzy. . don't worry. . no be only u confuse . . u are not alone  Mukinabebeeeee. . . spawnie is resting. . e attack too many bullshit people. . e need da rest! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
oya wake am up naw naw naw  berra me too . my pic dey my profile 
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Na for NL and its incredible citizens
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
this is getting quite interesting, i have been priviledged to have experienced some issues concerning this thread and the chronology of it's evolution, but the direction which this new twist is navigating towards is as interesting as well as it is curious. too bad iice no dey here to witness the unfolding of these and the sad thing is that by the time she gets back here, these beefing go don dey obsolete already  make person dey siddon look first. and ikamefa, why we no dey ever fit jam na, you have inadvertently become my phantom of nairaland no room for any monkey business muki, oranje oranje oranje 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
and creamish something too, na wa oh, looooooooong time. . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
up holland 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
and i ain't talkin bout no oranges 
|
|
|
|
|
|
|
|