|
mukina2 (f)
|
Ajad  guilty  the court found you guilty you r sentenced to cleaning this thread  washing our clothes. bringing freshly tapped pammy and singing for us 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
haba mukinatu, which kind kangaroo court be that na  all these extra judicial pronouncements so, d thing be like film: Judge: Muki Jury : Muki Prosecuting counsel: Muki Defence counsel : Muki (no wonder i got some lousy defence strategy)  Executioner : Muki Enforcer : Muki Witnesses : Plenty Muki's 
|
|
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
of all the punishments, i still have to provide some pammy 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
yes na . .its for us  you have to climb to get it fresh oh or else . . . . . . .you know already 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
some things are better left unsaid muki dear let me look for the nearest tree to climb 
|
|
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Haaaaa Aj kilon happen? Abeg o Muki i go buy ur pammy no vex
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
Haaaaa Aj kilon happen? uzzy, u ehn <!@!@~#%^*x  dey there dey ask kilon happen! na u put me inside the wahala wey i dey so, if i say make u come now make we climb the palm tree together now  wetin u go talk. . .?
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
lufffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffUzzy  buy wetin? berra join Ajad make una find tree climb  we want fresh Pammy or else i'll take out my katana 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
ajad?  hin go bring pammy? we go take nimbus go see her? 
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Muki i have sent it to u or haven't u received it If no, then know that ur househelp has finished it. Hmmm Aj why do u say abi will i say did u say i caused it. Abeg o my hands are very very clean shaa o.
|
|
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Haba are u sure muki hasn't finished it. I gave it to her last night. Efosa are u sure u are not too late
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
ajad n Uzzy. . . hmmm Ikamerinwhere d'hell have u been?? 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
ikaaaaaaaaaaaaaaa  Ajad wan vex me o i nefa see Pammy  The nimbus dey ready . .police arrest me yesterday say i dey fly on . .no flying zone  Uzzy u wan make i katana you?  WHERE IS MY PAMMY?  Efosa val  mind ya sef o na my pammy u dey arrange for?  Creamishhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh  hope all is well now babes 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
all these women, how could i live without u guys  creamish, so u don join uzzy and muki too abi? ikamefa, if u no see ur twinny, maybe she has been kidnapped! ne be me oh
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
(in a sing song voice) "i love pammy, i no go lie na inside am i go live and diebla bla bla" 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
okay, i rest my case. . .
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
all these women, how could i live without u guys  creamish, so u don join uzzy and muki too abi? ikamefa, if u no see your twinny, maybe she has been kidnapped! ne be me ohhmmmmmmmmmmmmmm  how i sure say nor be you pay Police to arrest me last night  today na today  where is our PAMMY  Uzzy and Ajad . .sitting on a rusty bench  singing Pangolo rhythm by iice and ika 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
at leas we're not k i s s i n g 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
naughty naughty girl. . .
|
|
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
 haaaaaaaaa, muki, u don edit my post oh!!! na lie oh, i no talk say we dey kiss oh, somebody help meeeeeee. . .
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
bwu huuuuuu huuuuuuuu, how u go just carry dey lie for my head like that, bwu hu huuu  i will tell my mummy for u 
|
|
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
nor be you post am?  no be me oh. . . 
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
abi na me? na lie, no be me 
|
|
|
|
|
|