|
iice (f)
|
zignoru don't need to know me 
|
|
|
|
|
|
|
|
magneto (m)
|
shes a 62yr old granny skeleton, look at her gaddam profile!! 
|
|
|
|
|
|
|
|
n-guage (m)
|
is that some kind of fetish? 62 years old, You must be pranking.
|
|
|
|
|
|
|
|
drrionelli (m)
|
@ikamefa: My dear, you know that where you and iice are, so too, shall I be! Especially given the nature of this thread where the two of you will take great delight in addressing such a topic! Yes, I have a rather large tub of popcorn to enjoy throughtout the proceedings!  From what I see, this could be not unlike a "tag-team" match. However, in this case, you two are armed with your delightful wit! I can only hope that some of the would-be opponents are aware of what a formidable team that they're going up against!
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Twinny you go kill me oh bwahahahaha 
Add all three peppers! Will give it the spice of life! 2 ounces is hot enough to match the rum! 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
Twinny you go kill me oh bwahahahaha 
Add all three peppers! Will give it the spice of life! 2 ounces is hot enough to match the rum!  hahahaaa before you talk sef i don add all 3 join  all my body dey pepper me  wey this persin wey dey crush you?  e don run comot? @ikamefa: My dear, you know that where you and iice are, so too, shall I be! Especially given the nature of this thread where the two of you will take great delight in addressing such a topic! Yes, I have a rather large tub of popcorn to enjoy throughtout the proceedings!  From what I see, this could be not unlike a "tag-team" match. However, in this case, you two are armed with your delightful wit! I can only hope that some of the would-be opponents are aware of what a formidable team that they're going up against! @drrionelli "  " i hear you 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Be like so oh! 'Tis a terrible habit of mine! Running them off that is 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
ha ha na your frost bites , and windy, frozen conditions 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Debo I no even fit laugh! Abeg school them in the art of wooing abi asking 
I have been easy ooo It's worse if na one on onepesin dey hardly survive 
Ya'll claiming my iciness will melt near una. . .una never jam rock 
Did you not say somewhere that 'the more the merrier'? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Twinny you dey mind them, if all of them get magic touch, no go dey left with no magic touch! 
Debo, Aha! You don talk am, na from your mouth i hear say Yar'dua dey wear red pant 
And why i go be rock near volcano? I love my place in the Himalayas 
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
extinct volcanos dey there too, them go soon come alive  i am not claiming at all Ika, my reputation is known to all on nl, I'm just chilling on the low low now make una no let me unleash the dragon again o  (also close do them himalayas  )
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
extinct volcanos dey there too, them go soon come alive  i am not claiming at all Ika, my reputation is known to all on nl, I'm just chilling on the low low nowmake una no let me unleash the dragon again o  (also close do them himalayas  ) yeah right!  not only dragons  dinosaurs too  twinny freeze his balls off 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
As muki go say, make we call sisqo help you with unleashing the dragon 
Extinct kebut that would be interesting, all those eruption will look good from way up in my hut 
Close? Really? Oh i no fear the dragon, been there, done that Have my parachute as testament to my survival 
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
I rest my case for now, let me give afroboy a chance first  sweet dreams ladies 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Indeeded 
Sweet dreams to ya 
|
|
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
iice well done o. u've sent the poster out of his own thread totally frostbitten 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
*clears throat* To whom it may concern. . . . na 404 queen b this ooo. . . xcpt say u no mind! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
@moondust Got to represent my name abi not? 
Creamishthunder scare your fingers keyboard 
Iice does not eat dogs!
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
another piece of relevant information. . . . she no get teeth again ooo . . . na fake teeth de her mouth *62 years old . .na beans?* 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Yes oh, my dentures are made from diamonds 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
u wish!. . . u break coke bottle fix am for jawswith your bad eye sight, u come de deceive yourself! 
|
|
|
|
|
|
|
|
drrionelli (m)
|
<munch, munch--sips on soft drink>
Pass the peanuts and pretzels! This is getting good!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
chei . . how am i not sure its not spwanie you are munching on 
|
|
|
|
|
|
drrionelli (m)
|
You must help me, mukina2. What is "spwanie?" 
|
|
|
|
|
|