|
iice (f)
|
Na only una i know get bat on the menu, so someone mustav' snuck it in! 
Twinny. . .i dey go sleep, have to conserve my energy for my game 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ayt loff, talk to u soon 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
hmmm. . . i see u have all ganged up against me. . . make i go see which area boys i fit gather for outside . . time don reach to show una pepper!! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
muki dey high on pammy 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
hmmm. . . i see u have all ganged up against me. . . make i go see which area boys i fit gather for outside . . time don reach to show una pepper!!  \ make sure sey you hire area boy grand papa join sef "  " muki make you go throway that puter  or better still give am more palm oil na?  why you dey ration the thing?
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
yippieeeeeeeeeeeee mon luff is online  i suppose ration the palmoil na . supplies dey scarce  how is you , ,come naaaaaaaaaaa  DC yes na . .i wont share 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
muki, even f u give me ur pammy, i nor dey take, i know wetin u fit do.
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
i talk say i dey give you before?  see this tif  na my pammy u dey eye? 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
me? eye ur pammy? lai lai. u know me now, i can't be eye'ing that fake pammy when i get original irish cream. 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
you mean bat mucher  . i dey sue una 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Abeg giff the puter enough meds  Laydee i doubt sef - the broomstick just dey misbehave. Uncle Uche suppose get pesin new one na 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
My lady has spoken.
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
rofl - no problemo since bat is on the menu - don't think i can manage another day of belle pains 
Laydeee i get the puppy you been wan get " "
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Iicy dearie, kindly return d bikinis we boughtcha. Hehe.
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Sonthin wey i nefa receive, na true true snail post una do choiii 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
this iice can make me vex eh. Na DHL we use jor.
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Which kind iice b this?! Ahn ahn u nor dey ever lose?
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
abeg DC and cream who wan go una bat munching wedding before?  una wan use style serve people bat  DC bikini kei  una nefa send nothing to us since  laydee puppies?  heheheheheh make i see na  how is you now  Uncle Uche don buy my own since . only thing be say i get to climb tree to find correct network 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|

*pass the smelling salts*
Holy cow!!! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Oya giff me my chocolates - i dey shap " "
I dey kampe jare - just watching one dreadful movie 
How's you me loff? So Uncle Uche got you a good broom huh? I hope my own not dey skeletal ooo 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
 i dey report you to mama  why scurr me like that na i was enjoying my cartoons in peace  i is fine my eyes dey like '  " my broom na th'a bomb , i hope he buys you the puppy version 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ahhh but you must share in the joy and pains 
This is gon' scurr me for a long long time 
Better prepare twinny ooo
Tufiakwa! For whia i go keep am? poofs are not in season 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
this one scurr me pass the last one sef  Ika nor go faint  she go manage watch ma with one eye  just keep am somewhere, where the bois nor go see am . before they suffer from stress  this puppy na die 
|
|
|
|
|
|