|
|
|
Bolarge (m)
|
Na only ur picture remain for d juju wey I dey manufacture for you oh. I don get the palm oil, d white pidgeon, 7 cowries, ostrich feather and Yeti padlock Baba Idris for Ikotun say make I arrange. Once everything set like ds na by yourself u go come find me for naija, even if na to swim across d Atlantic. 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
LMAO! 'Tis good 2 dream 
Wouldn't mind swimmingmight take some detours to place i have yet to go Hope you have lots of years left in you 
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
One step at a time na. Once e don click, me n' Baba go arrange broom for u to come by night flight. 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Another fav thingflying . . .you sure say that juju go work? I could fly to Jupiter on that broom oh! 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
LMAO! Remote for broom ke
No just clean amremodel masef 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
 huh? wetin i dey see so ? some-one is trying to jazz twinny? brooms? remote- control? the thing wey remain na pix? aww- iise you no tell them sey you be twinny?  @jazzer "  " make sure that jazz is well regulated and localized
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Twinny. . . I leave people to wander at their own risks If something happenna them know!
Missed yasomething pissed me off earlier on Was late on the newsfriggin stupid dolts! 
But am good naw 
|
|
|
|
|
|
daslick007 (m)
|
ALOHA!!!
NA WA OOOOO, NO BE SMALL THING OO, THIS STARTED WITH SOMEONE WANTING TO MEET IICE AND NOW ALL MAN DON TURN AM AROUND, WELL IT'S ALL GOOD, THIS AINT NO DATING SITE, MAKE A BETTER USE OF IT, LEARN FROM EACH OTHER AND NOT DISS EACH OTHER,
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
LMFAO, This topic should be under the joke section.Even Afroman don vamoose, na wa oh,
|
|
|
|
|
|
daslick007 (m)
|
i tire oooo!!!!
|
|
|
|
|
|
drrionelli (m)
|
<munch, munch> Pass the butter! This popcorn is a bit dry! (Yes, mukina2, it's popcorn I'm eating!  ) (And, to all, I shall endeavor to restrict my vociferous emanations of putatively polysyllabic manifestation.) Now, back to ikamefa and iice! Go get 'em, ladies!
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
ALOHA!!!
NA WA OOOOO, NO BE SMALL THING OO, THIS STARTED WITH SOMEONE WANTING TO MEET IICE AND NOW ALL MAN DON TURN AM AROUND, WELL IT'S ALL GOOD, THIS AINT NO DATING SITE, MAKE A BETTER USE OF IT, LEARN FROM EACH OTHER AND NOT DISS EACH OTHER,
No preaching here thank you! Try the religion section
Those of us in here have healthy egos and great sense of humourtry laughin sometimes ey. . . will help you through life
@drrionelli, easy man with the words lolnot everyone understands
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
@ Dri  i know the "pop corn" crunchy too  taste nice in the mouth  @ creamish now no denying na you chop spawnie  @ iice No preaching here thank you! Try the religion section Those of us in here have healthy egos and great sense of humourtry laughin sometimes ey. . . will help you through life  me loff the frozen wink 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
SPAWWWNNNNNIIIIEEEEEEEEEE. . . . I summon u from d belly grave of iice. . . come forth and reveal ur murderers. . Prove my innocence. . . . .
cccccccccccccooooooooooooommmmmmmmmeeeeeeeeee ffffffooooooorrrrrrtttttttthhhhhhhh!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
no b madness ooo . . . I'm just trying to prove my innocence beyond doubt and na only Spawnie fit testify for me ooo! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Hahsee the witch incantations she dey doyou use spawnie for your nefarious activities
|
|
|
|
|
|
zignor (m)
|
@drr popcorn  @crem spawnie  @iice frozen wink  @muki what?  hmmmmm these ladies self lol
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
witch incantations kei  creamihs na you and iice chop spawnie oya confess sharp sharp 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Lie liesee creamish dey do the witchy stuffssay na come forth
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
The truth shall set u free. . . . . . I have a dream. . . that one daysince ive been telling d truth, i shall b FREE!! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
*Oh halo don't abandon me now* Martin Luthor King, i have a dream too!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
ok now na dream  wait i go call The Game mek hin con do dreams for us all  Ajadrage you hear so? 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Game kegimme some fine bobo 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
err err . . . . . chammillioniare 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Chameleon? Naira? Thanks but i'll passsssssssssssss Johnny 
|
|
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
LMAO!! . . .i get dream like Martin na bad thing?? Jealousy!! Because me and famous man get d same dream!!  betweenchamillionaira fit u oooiice. . una 2 get bottles as teeth! 
|
|
|
|
|
|