|
igbonla (m)
|
mama mili, how the Bini guy wan sabi book when pesin like you they run am? no be only for skul, any man wey you run don enter gutter! you go kill people here one day.
|
|
|
|
|
|
|
|
laudate
|
Militia, you never tell us the true story of the thing wey happen between you and that Bini boy! Abi, you wan take style copy him work for school? Was that why you agreed to go out with him in the first place? You come dump am, when you discover say you no fit do 'giraffe' method for exam hall, because na zero you go score. Haba, Militia!! You dey wicked small o! But other Bini guys dey, wey sabi book well, well now! Why you no take yah eye see those ones? Na wa for you o! Shebi, you know say di first female Vice-Chancellor for nigeria, na Bini woman. Professor Grace Alele-Williams. . . .na correct mathematician o! And all im pikin sabi book, well well! Why you no see those ones now? Na only olodo you dey go follow for school. May God forgive you! Oya, say Amen. . . . . 
|
|
|
|
|
|
tpia
|
I don't believe the story of militia dumping these guys. The guys are the ones who dumped militia. Therefore she's taking some kind of revenge? 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Na wah oh!!!!!!!!!!!!!  Just too many haters here!!!! 
|
|
|
|
|
|
shango (m)
|
is that your pic in your profile Militia? if so give me your details and let this Yoruba show you how lousy we can get 
|
|
|
|
|
|
MILITIA (f)
|
is that your pic in your profile Militia? if so give me your details and let this Yoruba show you how lousy we can get  I am sure you will not dissapoint me! Love your sense of humour! Thanks for not "chewing me out" and "spitting my remains at the curbside"!  @Laudate Look-----------whatever!!!!! Me sef tire for you!!!! Ameeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeen!!!!  I beg help my beg this tpia girl oh! I do not know why she does not enjoy this topic! 
|
|
|
|
|
|
gbade. x (m)
|
I was the one that dumped MILI MILI, she no wan gree chop amala that time  *hic* sepe's in the system. . . .
|
|
|
|
|
|
MILITIA (f)
|
I was the one that dumped MILI MILI, she no wan gree chop amala that time  *hic* sepe's in the system. . . . In your nightmare!!!!!!!!!!!!!!! Who dash----------------  You no dey fear???
|
|
|
|
|
|
tpia
|
MILITIA LOVES TO LOVE THE YORUBA AND BINI GUYS.
militia, they also love to love you baby
|
|
|
|
|
|
|
|
tpia
|
no problem, militia, anytime. it took me awhile to realize that all militia needs is a hug and a little loving from the Yoruba and Bini guys. its all in the liver. The liver is the seat of love. yeah, I'm sure gbade.x loves you, even though you abused him for having a Yoruba name. Love can solve all the world's problems.
|
|
|
|
|
|
MILITIA (f)
|
no problem, militia, anytime.
it took me awhile to realize that all militia needs is a hug and a little loving from the Yoruba and Bini guys. its all in the liver. The liver is the seat of love. yeah, I'm sure gbade.x loves you, even though you abused him for having a Yoruba name. Love can solve all the world's problems.
Now who says Militia can't make friends on Nairaland??? 
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
@ militia i will like us to be pals, you ve really made this thread interesting you know! you ve kept it going,
@ tpia . i like you too, lets be pals too, cheers!
and everybody that's cool
|
|
|
|
|
|
|
|
gbade. x (m)
|
Lol, this is interesting. see, errbody can get along now why don't y'all come to gbade and get some groupie l.uv?! 
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
Lol, this is interesting. see, errbody can get along now why don't y'all come to gbade and get some groupie l.uv?!  say wetin happen?
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
the yoruba men are beginning to reduce their lousiness, in fact it irritates me to see the lousy ones talking with their whole teeth and mouth pouring with saliva. Na God go help them o!!!
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
He he he he he he he! This thread still dey alive?  Na wah ohhhhhhhhhhhhh! Wey that MILITIA sef? 
|
|
|
|
|
|