|
9ja4eva (m)
|
D Refs dey craze.We jst score one goal now
Well na God go help us
|
|
|
|
|
|
egbon (m)
|
no nah offside.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Wetin deir goal come be?
Abeg na yeye officiating b dt jare.
|
|
|
|
|
|
Jackal (m)
|
This Nigerian boys are PLONKERS.
No width, no plot , no strategy. Its the worst Nigerian team ever to grace any tournament.
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
offside 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Guy i weak oh.No rhythm.Well if dey beat them.them come back
Afterall Brazil,Spain,Portgual, don waka
|
|
|
|
|
|
dazangel11
|
This Nigerian boys are PLONKERS.
No width, no plot , no strategy. Its the worst Nigerian team ever to grace any tournament.
LOL Too harsh But the team is not that good though
|
|
|
|
|
|
egbon (m)
|
A little disorganized I think they might sneak one in if they focus a little more.
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
 chei . . . . 
|
|
|
|
|
|
comechop (m)
|
men i don't care what most of you HATERS say, I'm proud of our boys for going that far. Greater things ahead.
|
|
|
|
|
|
egbon (m)
|
Penalty kick against Nigeria
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Penalty Kick
Well if dey had practised it would have been better.them no practise so den try
Bye Bye Flying Eagles
Una try
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
African teams one thing i never put my heart in them  they never cease to disapoint  so chile keeper gets his clean record 
|
|
|
|
|
|
|
|
dejia (m)
|
THe Officials are not fair. that 1st goal was off. I have stopped watching. The match was unfair. why didnt they get a black ref. to Reference the match?
|
|
|
|
|
|
Jackal (m)
|
Ohhhhh Ma Days.
This team has no cutting edge. No player makes things happen like 'em Mikel's team. Natural ability, skills and stealth is nowhere to be found. The game play is all over the place.
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Wow 3 goals.what a match
Well my question be y d coach no make this sub since.Una try considering say una no practise
GOODBYE
|
|
|
|
|
|
globalaid (m)
|
second goal has enter. Nigeria is out.
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
una still dey watch
|
|
|
|
|
|
egbon (m)
|
Folks, give it to these guys. It could have gone either way, lets face it the better team won.
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
they just scrapped through to the quarter finals not as if thep played that good anyway.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
4- ---------------------- 0
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
they just scrapped through to the quarter finals not as if thep played that good anyway.
Well them no practise so no be deir fault Next time NFA go learn
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
now I'm laughing 4-0, Bosso don finish us aah!
|
|
|
|
|
|
dazangel11
|
The better team ha won make una no blame anybody till our system change for this side
make una no blame anybody. Imagine for the whole nigeria na patience ozokwor son na I'm them see carry go world cup.
This thing no make sense at all Abi I lie ?
Meke una no talk am say them no practice that na lie Big lie
Them no good this is not the best selection
|
|
|
|
|
|
biggpin (m)
|
4-0, its sad, d boys lacked skill in 4rnt of goalll n dey wer selfish, d ref was unfair welcome bak home boys, evn if dey won d game dey wudnt hav taken d trophy, d team sucks
|
|
|
|
|
|
|
|
kaysie83
|
this is sad  . Oh well at least I save $30 when I decided to stay home and watch the match.
|
|
|
|
|
|