|
agbaske5
|
Hi guy i need a laptop of 10,000 to 15,000k please i am ready 2 give u cash money 4 hand 4 laptop 4 buy thanks u can reach me on 08026224799 abeg make una try help me i am ready 2 drop d cash even though it is pentium 1 or 2 i no mind neat or dirty d koko na say d stuff dey on sha rough or smooth big or small heavy or light i am ready 2 buy
|