|
agbaske5
|
Hi guys i need a laptop of 10,000 to 15,000k please i am ready 2 give u cash money 4 hand 4 laptop 4 buy thanks u can reach me on 08026224799 abeg make una try help me i am ready 2 drop d cash even though it is pentium 1 or 2 i no mind neat or dirty d koko na say d stuff dey on sha rough or smooth big or small heavy or light i am ready 2 buy
|
|
|
|
|
|
SHOT (m)
|
i would have loved to help if only u can spare like 30k
|
|
|
|
|
|
buddie (m)
|
i have one pentium 233 but the hard disk has given up, every other thing works, how much are you illing to offer?
|
|
|
|
|
|
somethingb (m)
|
hey buddy, i can bring u a working p2 laptop next sunday for d amt u have. i just sent u a text and included my number. feel free to contact me. i'll only bring it if i talk to u.
|
|
|
|
|
|
skipo87 (m)
|
do u want a pentium 1, it costs 3k5 at alaba,
|
|
|
|
|
|