|
crazykid (m)
|
where's the birthday boy?
His having a good night sleep. He will be here by morning. 
|
|
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Islander e bi ban u before?
na wa oh seun sef na this nice babe na him come ban.
Crazykid you prayer have already been answered.
U sound as if u be pastor abi u bi pastor pikin
Omo Eko Sist. welcome oh na who u dey tell Happy Birthday?
na the babe or na Seun which one?
Davidylan Bros e go soon come by now e dey bed dey sleep
Snoring!!! in Bed
- Sweet Dream Seun
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Crazykid you prayer have already been answered. You sound as if u be pastor abi u bi pastor pikin
I be pastor myself 
|
|
|
|
|
|
Islander (f)
|
[b]Islander e bi ban u before?[/b]na wa oh seun sef na this nice babe na him come ban.
Crazykid you prayer have already been answered.
You sound as if u be pastor abi u bi pastor pikin
Omo Eko Sist. welcome oh na who u dey tell Happy Birthday?
na the babe or na Seun which one?
Davidylan Bros e go soon come by now e dey bed dey sleep
Snoring!!! in Bed
- Sweet Dream Seun
Yes oo. Only Saddam used to sent people to prison without a trial. That Seun sent Neelsel to prison for no reason. So I am hoping that Crazy, his PA and my bonifide, can work that magic wand and get me out of Nairaland's prison. Viva La Libertad!!
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Yes oo. Only Saddam used to sent people to prison without a trial. That Seun sent Neelsel to prison for no reason. So I am hoping that Crazy, his PA and my bonifide, can work that magic wand and get me out of Nairaland's prison.
Viva La Libertad!!
Ah! am not his PA oh! I don't want to get banned o! Am only a member
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Crazykid i no no say u na pastor
No fear Seun don't ban Pastor!
Islander uhmmmmmm sist. abeg take things easy 4 here oh
Seun na kind person oh he name sef sound kind.
to come out from that prison u need to pray hard abi Crazykid
make we help her pray?
|
|
|
|
|
|
Islander (f)
|
Ah! am not his PA oh! I don't want to get banned o!
Am only a member
ok oo, 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Crazykid i no no say u na pastor
No fear Seun don't ban Pastor!
No worries. In case una get any crusade just call me and miracles would begin to happen. 
|
|
|
|
|
|
Islander (f)
|
Islander uhmmmmmm sist. abeg take things easy 4 here oh
Seun na kind person oh he name sef sound kind.
Had a long day at work today, just releasing some stress.  But he knows I am no weak heart so don't worry about us we are always tangling up with each other 
|
|
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Crazy kid hahahahah you funny pass klight de drunkno bi own crusade na conference i go invite u come. still laughing and rolling on the floor@Islander Dear did i hear u say tangling up with each other Crazykid u hear ham na the Oracle na this babe dey use dey play. 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Crazy kid hahahahah you funny pass klight de drunk
no bi own crusade na conference i go invite u come.
Oya tell me the place. Blind go see, Lame go walk, deaf go hear. which one i no fit do? Crazykid u hear ham na the Oracle na this babe dey use dey play.  E don do na. abi you wan fight woman. 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Crazykid Fight Woman God Forbid  No way i can't do that!!  She need to appeal the gods!
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Lmao gods so you’re still in the stone age? 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
A slip of post
Oracle i mean!
|
|
|
|
|
|
omoge25 (f)
|
happy b-day oga seun, wishing you many more.
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
I wish you the best Seun 
|
|
|
|
|
|
Seun (m)
|
Thanks 
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
Na true? Ah Happy birthday ohh!. . . . long life and prosperiteeeeeeeeee. . . Hip,hip,hiiiiiiiiiiip. . . . . . . . . . . . . . . Una no fit answer?
|
|
|
|
|
|
PTBNaija (f)
|
Happy Birthday!!!! 
|
|
|
|
|
|
twinstaiye (m)
|
For he is a jolly little fellow 3x and so say all of us Congratulations, Many happy returns of the day!
|
|
|
|
|
|
mekoyo (m)
|
***Happy Birthday***
Wishing you a veeeeeeeeeeeerrrrrrrrryyyyyyyyyy long life and more knowledge to give nairaland the best.
keep the post burning.
@bolarge
Hurrrrrrr, make una finish for me
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
happy bd to the king of nairaland
more years ahead
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
@Seun: I trust you're yoruba. . . So you will surely know how guys say happy birthday in yorubaland Well, for that reason, i seriously regret not being around naija right now, because chasing and flogging u. . . even if its just one stroke. . . 
|
|
|
|
|
|
Islander (f)
|
@Islander Dear did i hear u say tangling up with each other   , Nosey nosey nosey, Seun Happy birthday. I prayed, the Lord said I should wish you Happy birthday despite of your ill-feelings toward me, May you find a girl this year and get married, so your time on the Land would be limited, so less bans would take place. Amen,
|
|
|
|
|
|
kattie (f)
|
Happy Birthday Seun.
|
|
|
|
|
|
mekoyo (m)
|
Hello nicey, how far now.
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
mekoyo - guy i dey oh na work dey keep me busy! kattie - Hi i like your signature! Can we be friends?
|
|
|
|
|
|
babaluku
|
will such MAN find a girl of his dream and desire, rather he will find the opposite, my advise is SEUN try to deciet from those evil act of urs because of future purposes, the consequnces has no bearing neither does it have a remedy
|
|
|
|
|
|
finest-boy (m)
|
Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa n he is celebrating his birthday happy bithday.
|
|
|
|
|
|
fatty27
|
How old is he? When is he getting married? To whom?
|
|
|
|
|
|