|
otuwe (f)
|
@ poster wats with the blue cap on red shirt n brown trouser. moreso u cud av looked for another tshirt so people wont conclude that  anyway, plain face, not fine not ugly. as for the man in suit, are u a pastor, because its pastors that snap that kind of pic
|
|
|
|
|
|
obanefo (m)
|
 hmm bigjay before u wan stroke me why don't u post your own picture so i can see it.maybe the reason you didnt post your picture in here is that you look like an area boy  .No offence o too. Well i took that picture at home so thts why i was on a casual wear Or do you expect me to wear agbada(parachute) or a suit at home ?? so don't expect much in my picture becoz i wasnt at my best. cheers  thomas
|
|
|
|
|
|
obanefo (m)
|
abeg otuwe go siddon for one corner if na yab u wan yab people pictures. AHA wetin be your own sef? WHICH CLOTH U WANT MAKE WE WEAR MAKE UNA LIKE OUR PIC OOR MAYBE U WANT MAKE WE POSE NUDE FOR YOU TO LIKE THE PICTURES EH?  NA wa for you naija chicks sef.IF na other chicks see those pictures them for complement in a positive way instead of the yabis. anyway more grease for your elbow for the yabis 
|
|
|
|
|
|
MILITIA (f)
|
Naija guys are handsome oh! You can imagine if they have all the amenities to "arrange" like in developed countries! @obanefo You look like Ramsey Nouah oh!  Nice baby fine skin!!! @Peterboy Nice, but what's with the "coporate" look and posture!!!! Try relax small now!!!  Abi you just come back from bank "work"!!!!  @young nigg Hmmmmmmmmmmmmmmmmm!!!! 
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
@obanefo @peterboy to be sincere that pics of your looks like a real obituary
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
Naija guys are handsome oh! You can imagine if they have all the amenities to "arrange" like in developed countries! @obanefo You look like Ramsey Nouah oh!  Nice baby fine skin!!! @Peterboy Nice, but what's with the "coporate" look and posture!!!! Try relax small now!!!  Abi you just come back from bank "work"!!!!  @young nigg Hmmmmmmmmmmmmmmmmm!!!!  @militia check out that my pix i no look like peter and obanefo na me be the real naija guy  they ressemble obituary picture
|
|
|
|
|
|
MILITIA (f)
|
Obituary ke? 
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
yes ooo na obi them be
|
|
|
|
|
|
obanefo (m)
|
young nigg na thunder go fire ya mouth  my picture look like obituary? God forbid!  and militia thanks for your compliment  Thomas
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
the family of nairaland in naija regret to anouce the death of this menber mr obanesomething and petsomthing but from afikpo village
|
|
|
|
|
|
enitan2002 (m)
|
the family of nairaland in naija regret to anouce the death of this menber mr obanesomething and petsomthing but from afikpo village
o boy i don see say your own na real kolomental case, keep it up, lol
|
|
|
|
|
|
|
|
n-guage (m)
|
the family of nairaland in naija regret to anouce the death of this menber mr obanesomething and petsomthing but from afikpo village
dude, get a life. it is not right to make obituaries for people
|
|
|
|
|
|
enitan2002 (m)
|
dude, get a life. it is not right to make obituaries for people
common off it, is that age not reasonablwe enough?
|
|
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
dude, get a life. it is not right to make obituaries for people
yeah
|
|
|
|
|
|
atilla (m)
|
@youn_nigg Men that is not funny at all.
Plus i think its against the rules to announce the death of nairaland members.
I think you should modify that post quick and delete the pictures.
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
oboy make una no mind me i just the improve me threads
|
|
|
|
|
|
otuwe (f)
|
@ young nigg ROTFLMAO  you are so funny man. @obanefo and his picture friend don't mind young nigg, he is a jerk  you know he is a coffin carpenter so he always prays for people to mud 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
imao 
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
oboy the family of nairaland are verry happy to anouce the birth of our two bouncying baby men peretr something and obamefo something after three days they resourated from death 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
kOLOMENTAL U DON CRAZE FINISH 
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
young digg. . . .i no fit laugh again Moi tummy hurtz. . . .omo na mental case!LOL serious one 
|
|
|
|
|
|
rowlandwhy
|
all of una no go kill person for here You guys are damn funny and crazy
|
|
|
|
|
|
Pain
|
Whats the aim of all these Pic Postings. I hate it when guys advertize themselves like this. Who tell una say una fine? I bet some Ex Girl-"fiends" did a lotta lying to sommaf U. 
|
|
|
|
|
|
precioussa (m)
|
o boy,why u dey disgrace yourself,u mess up ooooooooo.that picture no resemble beta person oooooooo.abeg try and delete am
|
|
|
|
|
|
|
|
MasterUwem (m)
|
no wounder ur name is THOMAS because u look like thomas
|
|
|
|
|
|
rowlandwhy
|
not only that there are lots of gay dudes on this thread as u can see if u read through the lines carefully 
|
|
|
|
|
|
djcrucifix (m)
|
hmmm?, 
|
|
|
|
|
|
nimath (m)
|
@Obanefo You are ok in pics, but you nlook too serious as if u snapped the pics for this purpose.
Only God know, may be you wowo for face.
|
|
|
|
|
|
babycool (f)
|
Kai!!! papa's cap? tuck in? Gulder T-shirt? This guy just gave us his best shot even though we didnt request for it. Goodness is this 2007? 
|
|
|
|
|
|