How Do Blacks Pick Names

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: December 03, 2008, 03:51 AM
267536 members and 164449 Topics
Latest Member: Speambsesmame
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Culture  |  Racism, Tribalism, Sectarianism  |  How Do Blacks Pick Names
Pages: (1) (2) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: How Do Blacks Pick Names  (Read 692 views)
Yanga Rat
Re: How Do Blacks Pick Names
« #32 on: October 27, 2007, 07:53 AM »

Quote from: lazy on October 27, 2007, 06:14 AM
The thing that I am getting at is why do all Black people people feel the need to assimilate to Whites?

Oga, na only black people when dey teef or sell cocaine when them no come need to find work, na ONLY them suppose fit talk say them no need to "assimilate" for USA.

On top that one I come get another question.  If black person when dey live America so hate the white people them, wey e be say he no go gree work for white oga , why that black person no kuku pack him load come begin dey live for Ajegunle, Somolu or Owerri so that he nogo take eye see white man lai-lai again.   Why them still dey live for white man country, dey halla how as them hate white man, so far aeroplane dey ground when go fit carry them one time go tanda for black Africa where oyibo nogo fit do him power  ?
lazy (m)
Re: How Do Blacks Pick Names
« #33 on: October 27, 2007, 01:36 PM »

Quote from: Yanga Rat on October 27, 2007, 07:53 AM
Oga, na only black people when dey teef or sell cocaine when them no come need to find work, na ONLY them suppose fit talk say them no need to "assimilate" for USA.

On top that one I come get another question.  If black person when dey live America so hate the white people them, wey e be say he no go gree work for white oga , why that black person no kuku pack him load come begin dey live for Ajegunle, Somolu or Owerri so that he nogo take eye see white man lai-lai again.   Why them still dey live for white man country, dey halla how as them hate white man, so far aeroplane dey ground when go fit carry them one time go tanda for black Africa where oyibo nogo fit do him power  ?

I don't think I said I hated anyone. I was talking about why do you need to worry about what White people think when you name your child? They don't worry about what Black people think? If people just named their children these names that are "hard to pronounce" (all you need to do is ask), then eventually it wont be a big deal that a person has an African name or a made up name by African Americans. If you can't find work because of your name then you need to open up your own business or keep looking. Not worrying about what White people think is not hating them.

Do White people when they come to countries where they are not the majority change their names so they can "ft it"? NO!! If you are in a White man country or Black man country you can still be Black. They defiantly stay White.
Yanga Rat
Re: How Do Blacks Pick Names
« #34 on: October 28, 2007, 06:48 AM »

I happy say Lazy don talk am say him no get fight with oyibo for America, because I for don ask am why he still dey siddon kaka-raka for them country so far na only one day aeroplane for use wakka to carry am go for where oyibo no dey at all.

As for the matter of funny and long name when nobody fit pronounce am, I don gree say any name when person want to go call him pikin no concern me, so far the person when them fumble give am that yeye bend-bend corner-corner name don already sabi where he go dey chop, wey e no be say na for work-place when get oyibo oga, because them nogo fit gree hire person when e be say na complete one month others go by-force dey take study and learn how to call him name.

 Madonna Criticized For Adopting An African Boy  Naira Means "Never Allow Ibos Rule Africa" :   I've Decided To Forgive White People.   Page 2
Pages: (1) (2) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.