|
trendy (f)
|
it's an achievement  E no easy, she suppose enter Guiness Book of record 
|
|
|
|
|
|
kellorah (f)
|
Her momsi must be proud(!)
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
Ye she must, it's not everyday your daughter break a record 
|
|
|
|
|
|
fesse (f)
|
dam it. who cares about her dirty life.
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
i do  it's good to know what this so called celebs do
|
|
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
old gist
Person follow you argue say na new one?
|
|
|
|
|
|
sweeti14 (f)
|
omo men this is shocking!!!  .She be bad girl oh haba!!!!
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
abi! wetin we no go hear 
|
|
|
|
|
|
femorra (m)
|
how can u not know what super head means it means, Oh my God my system is shutting down, i'll explain later
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
does it mean she's good at giving a head  Abeg make your system no shut down make i press the restart button 
|
|
|
|
|
|
pilas
|
Big time spinner,She is a hoe and proud to be .
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
 :-x
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
wahala dey o! 
|
|
|
|
|
|
ogrebuga (m)
|
So she's the b***h THE GAME was talking about in 'wouldn't get far',
|
|
|
|
|
|
whateva (f)
|
this lady get liver oooo
But atleast na she use her mouth take
talk am the guys them be nor yan anything
But if na Niger-IA na the men dey first
Dey talk how many times them chop the
Celebrity,,,,
Il ike her because she nor get Shame for her eye
to open her mouth talk all these thing
But to talk true we Gurls are we better than her?
God know how many friends we will don straff
May God Help us Ladies from the whip of the Men
|
|
|
|
|
|