|
sima (f)
|
insult  yab
|
|
|
|
|
|
StephenP (m)
|
Do you really think anyone who is somebody actually come and insult some other person that they never met before? Wow! That's weird.
|
|
|
|
|
|
|
|
otuwe (f)
|
ok. see your head like coconut. is it fun?
|
|
|
|
|
|
knotty (m)
|
and your ear like Obj own
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
minto (m)
|
@ poster ya mouth like basket you enjoy that? 
|
|
|
|
|
|
answer_a (m)
|
See your mouth  like my great grandmother's toto. Abeg im sorry but any how it's true
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lol, una don kolo,
|
|
|
|
|
|
Hurginnie!
|
your papa head like Papa Ajasco 
|
|
|
|
|
|
fataiiyo (m)
|
u na dey smell fufu ni??stop yabing
|
|
|
|
|
|
bikokwe (m)
|
abeg make we continue
|
|
|
|
|
|
kuz
|
your papa and oby na twins
|
|
|
|
|
|
bikokwe (m)
|
that is rite my mama said it before.sometin else please
|
|
|
|
|
|
yinkasly (m)
|
ok. see your head like coconut. is it fun?Heeeeeeeeeeeeee Otuwe!!! you no look your heard before you you dey call person head coconut, Ok, na because the person no sabi you Abi? has i see wetin you write so, i don know wetin your head be like. Pay N5,000,000 before i tell people how your head be like. pay the money before counting of 5 1, 2, 3, 4,
|
|
|
|
|
|
yinkasly (m)
|
Sima Na wa ooooooo if i hear you clear, you want make we dey yab ourselvesfor fun here, Isnt it? Instead of this, you for organise a yabin competion so you go enjoy yourself better. one thing i notice about you be say, e be like say you sabi yab wel wel Abi? and here you go yab so tail you go yab yourself. 
|
|
|
|
|
|