|
big_bumper (f)
|
You need it more than I.  Your post count is staggering. Honestly, I rue the day I came across this nairathingy, it is truly sagba di were like someone once said.
|
|
|
|
|
|
pahtahkee
|
No be only you oh. In fact, I am seriously considering of blowing my laptop away. It is so crazy!!!  How you doing? 
|
|
|
|
|
|
big_bumper (f)
|
See me see trouble o, I miss all the argument and I'm spoiling for a fight, na funkybaby plus two other people I dey call agbaya o, and I hit them well well below the belt, they no dey call me voltron to the rescue for nothing o, and as I dey, I don rope in Vor, Dis-Guy, Siena, etc and I sure say ty4real dey my side, I no sabi wey Akolawole dey for this one, and you dey siddon for fence.
|
|
|
|
|
|
pahtahkee
|
You are On Your Own oh. OYO  First remove the title of woman wrapper you call me then, I go dey your side gidigbam! 
|
|
|
|
|
|
big_bumper (f)
|
lai lai, na so funky go remind you of the romantic jaunt/bike/romantic meal @ McD, na so you go melt.
|
|
|
|
|
|
big_bumper (f)
|
On a more serious note, i'm fed up with my course, so i'm probably gonna start my masters again come September or transfer to undergraduate law.
|
|
|
|
|
|
pahtahkee
|
Hahahaha, No be so oh.  Na fake gist you dey hear. Try me and see. 
|
|
|
|
|
|
pahtahkee
|
On a more serious note, i'm fed up with my course, so i'm probably going to start my masters again come September or transfer to undergraduate law.
Whats the matter? Having too much workload or something? I can teach you the best method of getting it all off. But seriously, hang on, it is just for a short while more. 
|
|
|
|
|
|
big_bumper (f)
|
Whats the matter? Having too much workload or something? I can teach you the best method of getting it all off. But seriously, hang on, it is just for a short while more.  If only it was that easy, my lecturers even gave me till july to hand it in but i can't hack it anymore, my brain has gone foggy. Congrats for managing to hand yours in.
|
|
|
|
|
|
pahtahkee
|
If only it was that easy, my lecturers even gave me till july to hand it in but i can't hack it anymore, my brain has gone foggy. Congrats for managing to hand yours in.
Take your mind off it for a while. I had problems like yours as well. At first it was disapproved. I took a break from it for a weekend, then when I resumed at it, it was approved thereon. Relax your brain for a while. I suspect you are cracking it too much. You are very intelligent.
|
|
|
|
|
|
big_bumper (f)
|
Thanks for your encouragement and kind words. I handed it without addressing one of the questions after it nearly drove me nuts, I gave up trying to fit 3000 words into a 200 words summary, but the lecturer returned it, and told me it was wrong to leave any question untackled.  long ting
|
|
|
|
|
|
pahtahkee
|
Eh yah. Yeah it is wrong to leave it unanswered. Even if it is a stupid answer at least sha write something there.  I guess we are already deflecting the thread. Take care and have a lovely Sunday tomorrow. Catch you some other time. 
|
|
|
|
|
|
Biabeke (f)
|
Anusule,I am sure you are one of those naijas wey no get work do for UK man no be say I mean to be bad instead of you to promote your country you dey promote another man country who knows if your Visa never expire.Be black and proud there is nothing that should make you go on-line and make you peers in naija feel stupid for not travelling to UK.
|
|
|
|
|
|
|
|
naijacutee (f)
|
Leave anusule alone! He loves taking photographs of his environment and sharing them for all to enjoy. He doesn't mean to spite anyone!!
|
|
|
|
|
|
imback (m)
|
haha, this thread is up again, nice one. 
|
|
|
|
|
|
shotster50 (m)
|
Nigerians and their attitude! If you dont like his pictures simply click away, Gosh!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
noble_gas1 (m)
|
lol, aint gat no beef 4 anybody in Uk cuz i gat some folks dere but i dont seem to understand why we keep seein Uk pictures everytime on different thread, is it some kinda show off or wat? well if it suits U keep `em comin poster,
|
|
|
|
|
|
justwise (m)
|
Anusule,I am sure you are one of those naijas wey no get work do for UK man no be say I mean to be bad instead of you to promote your country you dey promote another man country who knows if your Visa never expire.Be black and proud there is nothing that should make you go on-line and make you peers in naija feel stupid for not travelling to UK.
And your point is? I just can't stand narrow minded pple like u. Why don't u post pics of where u live? or post 9ja pic. Promote his country? Rubbish!
|
|
|
|
|
|