|
Elgaxton (m)
|
Hi everyone!
A friend of mine just told me how he refused cash from his Yahoo Yahoo Brother and even refused to Collect an N90
Phone His Brother gave him to replace his bad phone,
So what will ya do if you were in the same shoes?
Let me get ur comment please!
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
i no go collect am sef
i go snatch am
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
Question 1: Are you a yahoo yahoo guy?
At least u no go waste time to snatch am if u be yahoo yahoo
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
Omo forget the question, u just dey form
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
i go plea the blood of Jesus collect am! e easy? after i collect am, i go pour holy water nullify the yahoo yahoo we go don enter am, after all, blood is thicker than water, i cannot ignore my bros na!
Abi anyone in the house wey wan follow my step!!!!!!!!!!!!!!!!

@pamperme
THANK YOU O!!! YOU RE IN THE SPIRIT
@elgaxton
IF NA NAIJA PRISON, I RENOUNCE AM STRAIGHT BUT IF NA YANKEE , WHY!!!!!!! I NO MIND THAT ONE O, AT LEAST I GO FRESH !
|
|
|
|
|
|
ladebi (m)
|
I will take the cash and phone.There is nothing wrong in accepting it.
|
|
|
|
|
|