|
|
|
willywilly
|
@Wendymanda, PAW PAW is dead, he was executed on Tuesday,
|
|
|
|
|
|
wendymanda
|
@Wendymanda, PAW PAW is dead, he was executed on Tuesday, I love you Willy Willy. Thank you very much for the update sir. I would say ewoo but sometimes you don't know what people have done to deserve what happens to them.
|
|
|
|
|
|
|
|
savanaha
|
The best post ever. I know many will do anything to come carry shit with us.
|
|
|
|
|
|
chi-baby (f)
|
funny thread sha. . . . . . .dats ma own opinion
|
|
|
|
|
|
kokorunna (m)
|
If some naija wan carry shit to make a living, then I don't see that as your own problem. Se you go provide for them, the government no do anything to help. So many jobless and lazy people dey around wey dey steal and you dey complain about people wey dey carry am. You get BIG PROBLEM, make they re-examine your head !!! www.moneysaversforum.com 
|
|
|
|
|
|
segan (m)
|
PAW-PAW, your head nor correct u think say na eveybody dey carry shit?i guess u don carry 4 nija before, give us names .of people when dey do carry am, talk another thing,
|
|
|
|
|
|
*osisi (f)
|
This was the best thread since I joined nairaland in 2006
|
|
|
|
|
|