|
laudate
|
Hey, You YORUBA /(western). any You HAUSA/FULANI(northern). I won know. Na loot wey una won share, make una dey quareel who go get lion share?
If YORUBA man sey . Hausa/Fulani dey give naija only(Alemajiri, illiterates and looters)and dey no dey contribute nothing and think of shower only on holidays, when them go put on new clothes. Wetin that YORUBA MAN talk na 1OO% correct. But If HAUSA/FULANI man sey , YORUBA dirty. That Hausa/Fulani pass him exam 1oo%.
Hehehe. . . .Willy-willy, this your analysis never complete o! You have only talked about two ethnic groups. What about all the others? Even your own, you no put am inside the list. Na ' partiality' be this one o! 
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
My own tribe!, i no get tribe again. Naija kill and go, don finish them.
|
|
|
|
|
|
evergie (m)
|
@ evergie may be Willy Willy is from Evergie
Willy Willy abi wetin they call you, it seem you wan die untimely death? watch how you talk. else i will surmon you to okija shrine.
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@evergie, I beg u evergie, make u no kill me, i no wan die. Me! i know, sey u bi killer, please, if u dey look human being meat wey u go chop. no bi my own Oh!!!!. i beg u in the name of GOD
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
TO EVERY SOUTHERNER. MY dear GREAT SOUTHERNERS, U na notice one thing here? All coconut head wey come from North, don run commot from all this discussions. this one show me sey, southern people sabi book well well. But make una no think sey, them don die. Northerners no dey die. them just dey some where, dey plan how, them go perfect to LOOT. U know sey, them sabi that one well well.
|
|
|
|
|
|
Paw-Paw (m)
|
@willywilly After smoking "igbo" you always come here and write nonsense. Get a life, please do something with your life. Mumu
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@PAW PAW, MAD MAN, u don find me come here!!!!!!!!!!!. wonders shall never end. Jobless MAD MAN, wee sey na him bi CENTRAL BANK GOVERNOR. ode
|
|
|
|
|
|
wendymanda
|
Willy Willy I just emailed this to my mother so she can laugh. Thank you for allowing the world to know about the greatness of the South.
|
|
|
|
|
|
Xris74
|
This penchant to ascribe bad lifestyles to specific regions or tribes is utter balderdash. I may have made that mistake in the past and realising it, have called myself to order. Every one in Nigeria has sinned and come short of the glory. Northerners are as bad as their southern counterparts and vice versa. The northerners are drug couriers, certificate forgers, corrupt leaders, rapists, etc etc, exactly like their southern counterparts. It is only a matter of degree, depending on which ''sin'' is in question.
|
|
|
|
|
|
aisha2 (f)
|
I cannot dignify this outrigth display of ignorance with a response
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
Good, why you go respond, No bi true, i talk? No bi your religion sey (say dey TRUTH, so that SATAN go dey ASHAMED) ooh!, U want make i start dey lie?
|
|
|
|
|
|
Tasma
|
Thanks everyone for the responses. Some were interesting and educative and others, well no comment. First on the areas I've worked in the North, well Kano, Maiduguri, Wudil, Jos, Postikum, Jamaa're, Damaturu, Kaduna for starters. I can appreciate the fact that parts of this towns have people that are educated and strive for education. What I'm talking about is a seemingly prevalent attitude among the people. Maybe I've been working in the wrong parts of town but I have noticed the trends I talked about pretty much everywhere I worked. I'm talking about the kids begging for food and the young men who seem not interested in working.
I must comment that I didn't say at any point in time that the other parts of Nigeria have no problems of their own, I'm talking about the specific problems I have seen in the North. While poverty might be an excuse for deliquency in other parts of the country, what is the excuse in the North? There are schools kids can go to, there is money pumped in to industry in the North. There are many jobs that young people can apply themselves to, why don't Northerners take advantage of these opportunities. Why are there so many "foreigners" doing essential jobs in the North. How many Northerners do you see working as doctors, bankers, teachers, engineers, IT specialists etc in the south. I'm not arguing just for the sake of it, I have had to employ Northerners on sites I work on and I must say I'm often disappointed by their attitude to work.
Again though I must say this topic was opened for educative purposes. I had learnt a lot from the reasonable comments made by some in the forum. Please lets cut out the silly tribalist rubbish from certain posters.
|
|
|
|
|
|
mi1 (m)
|
Tasma.
Am a Noetherner to the Core, N in all the schools i attended from nursury to University ,Uptil my Post graduate studies I have ben interacting very well with the southenerrs.Until very recentley with d advent of Democracy(demo CRAZY) in Nigeria in 1999, that politicains have decided to disunite us and throw away all the religoius and cultural tolerance we have been enjoying all this while,
so please u have to push all this mediocre ideas u have n think positively on ways of allevaiting poverty in the lives of majority of Nigerians that are extremely poor,
if the nation will move on the way we r all crazing for.
Finnally, Northeners r not weaklings but some of the best and accomodating people you can come across on this planet my freind,
so next time u r in any part of the North , see the positives rather than the negatives,
,,,,,
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@TASMA. TASMA! TASMA!! TASMA.!!!, No bi three times i called u, Make i tell you, if u like talk from morning till night, them no go still understand you.
@ Mi1, I believe sey, na MADRASA you go, no bi University
|
|
|
|
|
|
DRANOEL (m)
|
@tasma just because you have negative feelings for northerners doesnt mean thats how things are,i also have the same feelings about sourtheners behaviour
|
|
|
|
|
|
evergie (m)
|
@ WillyWilly
Just watch the tins you post to this forum. omo yoruba. Can you tell me one thing that the south is good in? Nothing of because. all the yahoo boys are from there ant great number of touts roam the street of ibadan and lagos.
Be warned.
|
|
|
|
|
|
PTH (m)
|
@ WillyWilly
Just watch the tins you post to this forum. omo yoruba. Can you tell me one thing that the south is good in? Nothing of because. all the yahoo boys are from there ant great number of touts roam the street of ibadan and lagos.
Be warned.
lol hypocrite, the south generates all the revenue that keeps you all from starving like your brothers in Nigeri Republic.
|
|
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@PTH, Since wee we dey for this forum, people wey dey here, dey talk sey you BLIND, na only me dey challenge them, sey na lie u no BLIND. But na now, i come know sey wetin them dey talk na true. u really dey BLIND.
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@PTH MY APOLOGY TO U, MR PTH. my post na for EVERGIE. na him dey BLIND
|
|
|
|
|
|
evergie (m)
|
@PTH MY APOLOGY TO You, MR PTH. my post na for EVERGIE. na him dey BLIND
@PTH, Since wee we dey for this forum, people wey dey here, dey talk sey you BLIND, na only me dey challenge them, sey na lie u no BLIND. But na now, i come know sey wetin them dey talk na true. u really dey BLIND.
From this your stupid post me and you who is blind? i will make sure senu delete your acct from this forum. foolish yoruba girl abi nah boy you bi? lol 
|
|
|
|
|
|
evergie (m)
|
lol hypocrite, the south generates all the revenue that keeps you all from starving like your brothers in Nigeri Republic.
Please recieve my apologe, i meant south-west and not south-south as it appear. u can c lagos and ibadan on the post.
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@EVERGIE, U wee no dey stupid, wetin SOUTH WEST or YORUBA peole do u know. As them Chameleon reach na so your STUPIDITY reach. I believe sey, no different between you and YORUBA
|
|
|
|
|
|
YOUNGDICE$ (m)
|
we don't want to learn it kai menene dole ne haba leave us alone we enjoying our life drinking fura d nono suya and all that.
|
|
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
i like the alamajeri's song. ilala dodo ilala dodo. my mom do give them the left over food
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
NORTHERNERS are in NIGERIA to create poverty
|
|
|
|
|
|
YOUNGDICE$ (m)
|
no we are not am becoming the future naija president so u better wacth out i wish naija was separated err tribe on their own.
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@YUNGDICES, Are u from the NORTHERN NIGERIA? make i tell you this, una bi cancer for SOURTHERN NIGERIA. That person wey bring you people and us together. i wish him (R.I.P) in HELL
|
|
|
|
|
|
YOUNGDICE$ (m)
|
AM ABOKI STRAIGHT UP BOY WE ARE BETTER THEN THAT WEST WE DON'T USE JUJU OR DO 419 LIKE YALL DO,YALL SOUTH PEOPLE ARE DISGRACE PROSTITUTION AND SHIT YALL THE REASON WHY AIDS IS IN AFRICA I HEAR YALL PEOPLE BE SLEEPIN WITH MONKEYS 4 MONEY AND SHIT.
|
|
|
|
|
|
willywilly
|
@YOUNGDICES, ABOKI, U dey make me dey laugh,. U know why i like u. Thank God, u fit know wetin be computer. carry it on, maybe one day your brain go open
|
|
|
|
|
|
YOUNGDICE$ (m)
|
i bet u that u are igbo,yoruba people are mad cool so they welcome to hausa states but igbo hell no we don''t want no 419 menbers up in our states.
|
|
|
|
|
|