|
BABEELOVE (f)
|
Poor students! Any one going to school tomorrow?
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Hello chi baby! We dey fine oh! How was your day?  my day was good o jare slept 4 a while and some of my coworkers called me up 2 take me out 2 dinner. infact ehn i was still thinkin of wetin i go chop before that miracle happen  Hi chibabe Wats up? nothing much ooo beside stuffin myself up with food 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Y bring up school in the middle of a love making session. Now my kini is about to go flaccid 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Poor students! Any one going to school tomorrow?
mine starts next wk though i don begin fear sef 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
my day was good o jare slept 4 a while and some of my coworkers called me up 2 take me out 2 dinner. infact ehn i was still thinkin of wetin i go chop before that miracle happen  nothing much ooo beside stuffin myself up with food  No chop too much oh! Come resemble mama ngozi!  Y bring up school in the middle of a love making session. Now my kini is about to go flaccid  Here is some "Enzyte"-- Gosh! Are you that old? Real men should have it ready in a "to go" fashion. Haba! 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
And real women should not talk about shyte in the middle of a session Wateva happened to moaning and groaning , abi your own different 
|
|
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
No chop too much oh! Come resemble mama ngozi!  Here is some "Enzyte"-- Gosh! Are you that old? Real men should have it ready in a "to go" fashion. Haba!  hahahahaha shey! i don already begin refuse 2 resemble mama ngozi twin sister although ooo e no fe easy  And real women should not talk about shyte in the middle of a session Wateva happened to moaning and groaning , abi your own different  real women would always b real whenever so e no complusory moanin and groanin suppose include 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
hahahahaha shey! i don already begin refuse 2 resemble mama ngozi twin sister although ooo e no fe easy  Fatness no good at all! Whenever I put on weight, ma papa go begin cry! So I have to always avoid that for his sake. real women would always b real whenever so e no complusory moanin and groanin suppose include  I wonder oh! Uche my love--this moaning and groaning tin still dey in vogue??? Which kain people you dey deal with. Abi is that a re-assurance to you that you are really kickin' arse! 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
 Only mad women would moan and groan for no reason. Please give me something to work with here! Show has not started---the inlaw is visiting and you are talking of moaning and groaning. No rush my love---abi you be one minute man?  One minute man ke  Ma middle name is energizer uche, so go figure  real women would always b real whenever so e no complusory moanin and groanin suppose include  Yeah You should be real. Real sensitive 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Fatness no good at all! Whenever I put on weight, ma papa go begin cry! So I have to always avoid that for his sake.
I wonder oh! Uche my love--this moaning and groaning tin still dey in vogue??? Which kain people you dey deal with.
Pray tell, If u don't moan and groan then what do u do. Fight and scratch 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
One minute man ke  Ma middle name is energizer uche, so go figure  Yeah You should be real. Real sensitive  Okay! taking notes! So which one do you do now? I mean to show your sensitivity? 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Pray tell, If u don't moan and groan then what do u do. Fight and scratch  No darling, I am not a witch. But if that tickles your fancy--I can add that to my repertoire I actually prefer to "hiss"! 
|
|
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Okay! taking notes! So which one do you do now? I mean to show your sensitivity?  I come 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
you are laffing? You need to be creative oh! Everyone wants to moan and groan. Please, you have to find your own signature tune. Mine is hissing! 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
4 d sensitivity part i go begin smile 2 counteract d frowns 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Frown  What kind of ladies am I stuck with tonight In the middle of a heart wrenching epic, all You can do is frown  @ babelove Coolu temper, ma lovely. I only come when ma dayz job is done and not a minute before. 4play dey yanfu-yanfu 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
you are laffing? You need to be creative oh! Everyone wants to moan and groan. Please, you have to find your own signature tune. Mine is hissing!  i know shey; i 2nd phrase u everybody dey moan and groan but picturin d hissin 1 hahahaha abeg facial expression better pass that 1 than d hissin sound 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Frown What kind of ladies am I stuck with tonight In the middle of a heart wrenching epic, all You can do is frown  @ babelove Coolu temper, ma lovely. I only come when ma dayz job is done and not a minute before. 4play dey yanfu-yanfu  Laff wan kill me oh!  You ain't seen nothing yet! Thank you for re-assuring me oh! I don begin dey fear. 4 d sensitivity part i go begin smile 2 counteract d frowns  Which kain method be this---spiritual one??? 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
how u go dey fear when the energizer himsil dey here. i go turn your fear 2 satisfaction @ Chi Plis You got to do sth more illustrative than frowning, abeg. 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Frown  What kind of ladies am I stuck with tonight In the middle of a heart wrenching epic, all You can do is frown  @ babelove Coolu temper, ma lovely. I only come when ma dayz job is done and not a minute before. 4play dey yanfu-yanfu  not 2 worry u have finally met d real ladieseverybody no sabi moan & groan but i b assure u after this episode na only real 1s u go begin find  Dis 1 na combo u suppose call am "spiro & physi" 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
how u go dey fear when the energizer himsil dey here. i go turn your fear 2 satisfaction@ Chi Plis You got to do sth more illustrative than frowning, abeg.  I knew you were the "chosen one"----the ultimate satisfaction----my search is so over!  not 2 worry u have finally met d real ladieseverybody no sabi moan & groan but i b assure u after this episode na only real 1s u go begin find  Dis 1 na combo u suppose call am "spiro & physi"  Wow!!!!! I fear you oh! The bobo still dey alive after the "show" 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
I knew you were the "chosen one"----the ultimate satisfaction----my search is so over!  \ You gat that rite, babe. All night luffin' is a guarantee 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
how u go dey fear when the energizer himsil dey here. i go turn your fear 2 satisfaction @ Chi Plis You got to do sth more illustrative than frowning, abeg.  Dat is what dy call facial expression  u need 2 try am before u know d difference only if babee go fit excuse u make i go show u how  infact ehn after d lesson is over u go only dey go 4 real ladies  @Babee; Permission 2 go coach Uche some lessons on how Real Ladies Roll although no assurance say he go gree return 2 u again oooo 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
You gat that rite, babe. All night luffin' is a guarantee  That's my guy! No room for dissapointment at all.  That is fine---my dear. I love group "projects"!!!! Highly interactive. You learn a lot from such experiences. You can never get bored that way! Way to go! 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Infact na only real ladies he goes 4 after d lessons similar 1 wey i dey offer 2 give Uche "FOC"free of charge 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
**peeping** 
|
|
|
|
|
|