|
chiegemba (f)
|
wetin una dey do today oh?
as usual 4 me i dey work 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
@ chi
where u dey work
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
How do You mean, baby
Any plans? Sleep, school, work, phock you know???  so very thrilled u both wont b dissappointed but rather flabagasted after d tutorials / praticals is being done  na so so mouth! Go siddon jare! 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
as usual 4 me i dey work  na so so work you dey work. Make you fain time play small oh! 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
@ chi
where u dey work
she dey pack shit now--which kain question be that? 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Sleep ----- I done that some couple of hours ago, now am up trying to put in some reading time  School ------- Yeah, in a couple of hours I will be running off to the lab  but thank God is a Friday  Work ----- For now I don't know the difference between work and school. They sound same to me  Phock ----- I don't phock with nobody but You, baby. You should know that 
|
|
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Wow, metrogamous!!! Dats a mind boggling word  As for Nwa teacher, she don see Oba Benin and she don run 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Wow, metrogamous!!! Dats a mind boggling word  As for Nwa teacher, she don see Oba Benin and she don run  No mind me jo! Chi!!!! You dey for thia??? he he he he he he Holy Nweje!!!!! Ehen bo! My darling Uche----I like to talk a lot of thrash. My folks at work think I am crazy! I dey crack them up well well! 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Well, honestly speaking, these white people really need some cracking up. I don't know about them whites @ your place but the ones I deal with here are so uptight , dry and boring, Oh ma Gosh!!!!! Sometimes I go a whole week without having one honest laff and that is so difficult for me given the fact that I really like to laff @ jokes. Men I miss them dayz in Naija when me and ma guys will just sit and poke and fun @ each other. Boy, those were hilarious times. You don't even want to know what we say to each other and about others. 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
@ chi
where u dey work
I b all rounder work both in housin and healthcare so which 1 u dey interested in knowin?
|
|
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
@ Chi
Well start with the healthcare and then slowly ease into the housin' thingy
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Well, honestly speaking, these white people really need some cracking up. I don't know about them whites @ your place but the ones I deal with here are so uptight , dry and boring, Oh ma Gosh!!!!! Sometimes I go a whole week without having one honest laff and that is so difficult for me given the fact that I really like to laff @ jokes. Men I miss them dayz in Naija when me and ma guys will just sit and poke and fun @ each other. Boy, those were hilarious times. You don't even want to know what we say to each other and about others.  That is a pity. Not to worry--you can come to nairaland and get a good laff. Don't mind them jo! I b all rounder work both in housin and healthcare so which 1 u dey interested in knowin?
He wants to know--so he can abandon that "turenchi" when im dey read so he can land better job like you! 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Exactly, ma lovely. You seem to read me perfectly. I have found ma soul mate 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
ok started off as a medical assistant then realized didnt really work withmy school schdule because each semester my school dey get e own change of status so ended up not workin with that 4 a long time. so i applied in "Sunrise" assistant livin as a medication manager so was hired as that but sometimes work as a care manager/ concierge @ night because dere is nothin really doin besides givin d people that needs their medication as well as answerin d phone because we get some calls people no dey sleep here Also place 911 calls for any emergency as well.
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Exactly, ma lovely. You seem to read me perfectly. I have found ma soul mate  Yes sweet heart! Please do not hesitate to ask for help. Trust me na!  ok started off as a medical assistant then realized didnt really work withmy school schdule because each semester my school dey get e own change of status so ended up not workin with that 4 a long time. so i applied in "Sunrise" assistant livin as a medication manager so was hired as that but sometimes work as a care manager/ concierge @ night because dere is nothin really doin besides givin d people that needs their medication as well as answerin d phone because we get some calls people no dey sleep here Also place 911 calls for any emergency as well.
You go girl! Na so!!!! More grease to ya elbows! Am I proud of you or what!  You are mapping out my course of progress too. That was exactly how I started. Sunrise is a stable place to work--and also allows you to manage your school schedules. Only thing--those our sisters and brothers too dey jealous us too much for stealing them jobs!
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
For my housin job its basically where i live. D studio i rented is owned by my city's housin cooporation so i applied for a night desk clerk / receptionist there so got hired 2. work @ nights only. Do almost d same thing dere too placin emergency calls when necessary and make sure all d tenants r alivejust kiddin its a secured buildin though.
|
|
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
@ Uche; no wahala only if u could pay me a visit then i would b really convinced that i have truely found my missin rib that has kept me from numerous tasks  @Babee; yeah dey r very flexible when it comes 2 schdulin d only thin is that u make them know your availability in advance and it sure would b taken care of when d time comes. As 4 dose people wey we collect their job from them hands dey dey sleep na y so dey no suppose jealous because na their fault 2. 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
@ Chi You seem to have your shit together pardon ma french . Holding down two jobs no easy but you're lucky to have picked up the two that really suits your school schedule Which one do u enjoy most?  @ Babelove I will always remenber that 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
@ Chi Na this visit thingy daey because wahala for one thread so oooooooo  One bobo dey interested for one babe, the babe tell am say make him come to her place to prove him love. Well, I am still awaiting how the tory go end but I don begin see wahala already. So no ask me make I come ooooo, because I might likely show up @ your doorstep and You would be like , ehmmm, u know what I was just joking, or drunk or even sleepy on that day. So plis get your black ass out of ma house 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
@ babelove
Oya, goodnight mornin ,babe
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
@ Uche; actually i like both because that is what i like doin but 4 d housin 1 would give me much more time 2 study and do my assignments when sch starts. 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Ok now; have a great mornin  @ Chi Na this visit thingy daey because wahala for one thread so oooooooo  One bobo dey interested for one babe, the babe tell am say make him come to her place to prove him love. Well, I am still awaiting how the tory go end but I don begin see wahala already. So no ask me make I come ooooo, because I might likely show up @ your doorstep and You would be like , ehmmm, u know what I was just joking, or drunk or even sleepy on that day. So plis get your black ass out of ma house  Nah; i no fit loose track now! would actually make u v comfortable  but afterwards since i happen 2 drive alot u go become my driver 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Actually, I would not mind to be your driver as far as I get paid for ma services  So whatchu studying, chi?
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Actually, I would not mind to be your driver as far as I get paid for ma services  So whatchu studying, chi? Ok now; no wahala just tell me d time u want me 2 come pick u from d airport i happen 2 b in d middle of bother d international and d local so choose your choice and holla back @ me i would b waitn. A driver would b a dream come true 4 me though  hopin 2 master in psychiatry "God helpin me" u know say 4 here we get them plenty 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Boy would You make a lotta dough from that. Clients alone on Nairaland will set u up on your way, lots of dudes here with issues. Lord knows I also need a psychiatrist in da house for mood swings  In the middle of both the international and the local, that sounds like in the middle of nowhere  Anyway, I always prefer me some locals, if u get ma drift. Going international has never been ma thin, so u might as well wait for me @ the local airport. Fo' real tho' which state do u live in?
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Boy would You make a lotta dough from that. Clients alone on Nairaland will set u up on your way, lots of dudes here with issues. Lord knows I also need a psychiatrist in da house for mood swings  In the middle of both the international and the local, that sounds like in the middle of nowhere  Anyway, I always prefer me some locals, if u get ma drift. Going international has never been ma thin, so u might as well wait for me @ the local airport. Fo' real tho' which state do u live in? Hahaha! i know shey even me self would surely need 1 after am done hearin other people out  i live in northern california bay area resident actually am about 45mins drive from San Francisco Airport so no fear even if u use international i go receive u well dere 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Hahaha! i know shey even me self would surely need 1 after am done hearin other people out  You sure will, Chi!!!! LMAO  There is always going to be some feedback loop hearing other people unload their shit to u. Anyway, the good thin' about that is that u don't need to actually go through those painful issues before u seek psych help, u just hear it from other people and u would go like, Ok I think I am in need of some psych help Just kidding thoOut on bail, fresh out of jail , California dreamin'  That was 2pac. Anyway, how is Cali. Heard it is a beutiful place with a lot more diversity. Utah is homogenously populated!!!!!!!
|
|
|
|
|
|