|
crazykid (m)
|
Isn't anyone in
Hello Hello Hello
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
Sup my one and only girl on Nairaland  yeah rite, stop playin yourself mehn  sup chi wassup
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i bow oooo, e be like say them wan drive me comot very fast. abeg atleast make una stil collect good amount of money from them ooo, not just dash me like that. i no be recharge card 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
abeg atleast make una stil collect good amount of money from them
Last time I heard, bride price na 2 naira 50 kobo 
|
|
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Y r u annoyed @ me? I just said what I heard. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
y wont i be annoyed at u, y would u say that kind of thing, or is that what u paid to marry babelove. abeg oooooooooo
|
|
|
|
|
|
benlay (m)
|
@ Babeelove,u av laid that to rest now,but i'm watching
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
@ both benlay and acid Am I missing something here  FYI , I paid enough for her. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hoz here, benlay, chi and babelove, i go wound person oooooooooo, just tot i let u know since u are my witness. @uche if u gat gots mention aq price now 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
We don come back from club oh!!!!!!!!!!! No hang over today!!!!  Wating for the breakfast people to open---a no fit cook this morning!!! Besides, the booze has to wear off!!!  Chiege!!!! I see you oh!!!! @ Babeelove,u av laid that to rest now,but i'm watching
Thank you! You fit wait for line--till when Uche divorce me--or marry wife #2-10!!! You know na---naija syndrome. It is okay!!! I need some housegirls sef--the work don too much!!!  ----------  y wont i be annoyed at u, y would u say that kind of thing, or is that what u paid to marry babelove. abeg oooooooooo I say my papa dash me out oooooooooooooooooooooooooh!!! He could not wait!!! Na freeeeeeeeeeeeeeeee!!! Why do you think Uche is having such a "wonderful time" We no dey take bride price for Asaba oh!!!! Or Agenegbode!!!!  @ both benlay and acid Am I missing something here  FYI , I paid enough for her.  Haba, honeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeey!!!! How soon you forget! My dad did not collect a kobo from you nauuuuuuuuuuu!!! We are "free givers"!!!
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Hey Babee! I c you to how u dey? 
|
|
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
I guess all the family problems are solved now.
Can we now continue our discussions?
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
I guess all the family problems are solved now.
Can we now continue our discussions?
Yes dear! what particular topic would you like to discuss? 
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Nobody dey house! where everybody waka go this kin early mornin??? una don forget say 2day we all suppose clean house ni i dey wait una all ooo. 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Yes dear! what particular topic would you like to discuss?  How about your exact location in Lagos?
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
How about your exact location in Lagos?
Sorry, I am not a "city" chick!!! I am very country at heart!!! I like the sound of "cocks" crowing at dawn!!! So live in the "country side"!!!!! Down in the deep. deep south!!!!  ---------------Texas Tea!!!!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
We don come back from club oh!!!!!!!!!!! No hang over today!!!!  Wating for the breakfast people to open---a no fit cook this morning!!! Besides, the booze has to wear off!!!  Chiege!!!! I see you oh!!!! Thank you! You fit wait for line--till when Uche divorce me--or marry wife #2-10!!! You know na---naija syndrome. It is okay!!! I need some housegirls sef--the work don too much!!!  ----------  I say my papa dash me out oooooooooooooooooooooooooh!!! He could not wait!!! Na freeeeeeeeeeeeeeeee!!! Why do you think Uche is having such a "wonderful time" We no dey take bride price for Asaba oh!!!! Or Agenegbode!!!!  Haba, honeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeey!!!! How soon you forget! My dad did not collect a kobo from you nauuuuuuuuuuu!!! We are "free givers"!!!babe its never 2 late. uche babelove's family said i should tell u that they change their mind ooo, so u will give me that money so i can pass it down to them, remember i be messenger ooooooo 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
babe its never 2 late. uche babelove's family said i should tell u that they change their mind ooo, so u will give me that money so i can pass it down to them, remember i be messenger ooooooo  Which time una discuss that kain tin!!!  This girl is at her tricks again??? Messenger of bad news!!!! How come you are the only messenger here on Nairaland???  What is there to return when no bride price exchanged hand???  "Free gift!!!! A gift is a gift Acid---no return even if fight "buss" out!!!! Sabotagers abi na Saboteurs!!!---------- 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Laff ma ass off!!!!!
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
Laff ma ass off!!!!!
Hello stranger!!!  Abi na you and your family send Acid? I beg let me know oh--so I go fit plan my escape route!!!! 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
Hello stranger!!!  Abi oooooooooo!!!! Abeg no mind me ooooooooo !!!!! Just gat some stuff (from home) that I got to deal with.  Anyways, I am back so let the love making begin  Abi na you and your family send Acid? I beg let me know oh--so I go fit plan my escape route!!!!  U aint gat no escape route. Any route U take now will ultimately end in ma bedroom  About Acid, no mind the girl. She is just being acid but unfortunatley she no wan begin react with the base wey we provide for her (Oga Mr Benlay) 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Did I hear someone say love making  Hmmmmm Oya make una de comot una cloth I sharp sharp nobody de here. 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ Uttah U dey mad,  Na who dey growl?  . Bia, this pikin U don overgrow wings o!.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|