|
ochugex303 (m)
|
hi, waffi girls i hail i am a guy of 19 years, interested in datind a warri girl, and should be staying in warri, about the age of 17-19 years, beautiful, and educated, my name is ochuko, my no is 08028344641, my e-mail is ochukzy4u@yahoo.com
|
|
|
|
|
|
textmypage (m)
|
As u rugged reach u come dey find girl 4 nairaland. Guy u 4l my hand
|
|
|
|
|
|
KDK (m)
|
I pity you, waffi gurls go finish you. 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Na wah o! anyway make you try hide the pangolo wey you de keep all your money. you here? go dig ground for you house put am there unless by the time una two go finish una romantic honeymoon honeymoon my asshmm you go be like person wey get HIV 
|
|
|
|
|
|
|
|
chistiana (f)
|
Na waoooo, i think this guy need something else not really love as he as said earlier,
u sef be gurus, worry, i beg sooo make u just shine ur face oo
|
|
|
|
|
|
IroroRoyal (f)
|
OCHUKO! OCHUKO! OCHOKU! I'M  At you IF i come that warri and wiep ' ur @ss eh! u go run 4/40! >:(What happend to READ YOUR BOOKS?  luky you! u gat my little sis name, na the only thing when save u be that if not 
|
|
|
|
|
|