|
oziomatv (m)
|
old boy yeh see 5women fighting because of a man(siena), boy go do thanks giving in your church.
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
@Jenny na true na . . .  I dey craze because of CREAMISH, she ma come dey go dey flirt with another man, married man for that matter  abi na because I be ajegunle boi  and Siena na janded brother . . .haaaa, see wetin woman dey take man eye see 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
eeeeeeeeyyyyyyyyyaaaaaaaa this creamish wicked do ne small,mc-omo take am easy e go better,all this girls like creamish wey too like money sef,e go better my brother make u clean ya eyes 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
MC OMO. . . look here old man!  I de u like person wey wan rot for Ajegunle?? U no see say Siena na Ajebo like me  ?? Take ur time oo. . Jenny na Pakocarry am waka! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
You no see say Siena na Ajebo like me  ?? iiiiiceeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
mc-omo know say siena don take me already,so na u fit am,no dey deny am creamish,if no be say u win lottery,no be for WEMA ajegunle u dey live before?we wey be citizens of europe never call ourself ajebo,na u wey them born for wafi quarters ajegunle come dey claim ajebo,abeg no deceive yourself,mc-omo carry creamish ur wife home
|
|
|
|
|
|
oziomatv (m)
|
G.R.A(govt. rejected area) ajegunle.
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
bia creamish,kpachara anya gi,siri ebea pwo osiso
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Oya make i "  "  play well o  am watching 
|
|
|
|
|
|
Steroid101 (m)
|
I like stillwater sha, just the name and instinct
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
@Creamish haaaaaaaaaaaaa . . . .  u wan dump just like Gamine did  chei, I don suffer for area  @Jenny see me see wahala o . . .  u get kleenex ? 
|
|
|
|
|
|
RampantT (f)
|
He knows himself. . . a friendly date though
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
He knows himself. . . a friendly date though
Congratulations, finally you accepted, that I'll never get attracted to you 
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
@RampantT FORGIVE ME FOR SNOOPING . . .sure any guy will love to handle those checticles of urs  say the truth . . .who are u 
|
|
|
|
|
|
4 Play (m)
|
@Rampant What did you do this time? 
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@topic nobody else but siena my love,no more no less 
|
|
|
|
|
|
RampantT (f)
|
Congratulations, finally you accepted, that I'll never get attracted to you  lmao!! you toobut me got my eye on another lion  I dnt date kitty cats  @Rampant What did you do this time?  I did nothing o. . just got into a little conflict. it's solved sha!  @RampantT FORGIVE ME FOR SNOOPING . . .sure any guy will love to handle those checticles of urs  say the truth . . .who are u  Mc Omo, am not hiding from any one. . . from who sef? they can kiss my bum!  Am not hiding my true identity 
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
@JENNY I tot I saw somewhere that u r married with kids  which one be ur tussling for Siena again  @RampantT TELL ME WHO U ARE NAW 
|
|
|
|
|
|
RampantT (f)
|
@Mc Omo Which I.D do you want? the 1st? 2nd? 3rd? 4th? 5th? 
|
|
|
|
|
|
RampantT (f)
|
ok, anyone
typing. . . . .typing. . . posting. . . posting. . . loading. . . Website is taking too long to respond. Try again later
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@JENNY I tot I saw somewhere that you're married with kids  which one be your tussling for Siena again  wetin u see mc-omo?ok yes I'm married wt kids,and its siena I'm married to,wt his kids,so wetin come be ur own
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
@topic none 
|
|
|
|
|
|
Imani (f)
|
Siena, since when did you "marry" somebody and i was not invited to the "wedding" @ topic, probably none, most nairaland guys are still stuck to mama's aprons. . . . . which simply means they still need to grow up, never mind they are in their twenties and above. RampamT, are u also cadet aka morenike09  , if so, then you should enroll in the forthcoming bannology class with the likes of 4Him, Sheniqua, spermdrops, 4play and the regularly banned peeps 
|
|
|
|
|
|
RampantT (f)
|
@ topic,
probably none, most nairaland guys are still stuck to mama's aprons. . . . . which simply means they still need to grow up, never mind they are in their twenties and above.
Not all of them oThere's atleast 3 "men" on Nairaland o RampamT, are u also cadet aka morenike09  , if so, then you should enroll in the forthcoming bannology class with the likes of 4Him, Sheniqua, spermdrops, 4play and the regularly banned peeps  Touch your nose o. . between, you're missing 4 more I.Ds
|
|
|
|
|
|
Imani (f)
|
Not all of them oThere's atleast 3 "men" on Nairaland o Touch your nose o. .
between, you're missing 4 more I.Ds
I don't mean guys that think they are men just because they have bia bia, and a deep voice alone  . If you say there are 3, I only know 1 or maximum two.  MC OMO, I think you need deliverance :onot in a bad way. I am just advising my Arsenal brother o. Why is it the nice females keep "dumping" you?  Was it not you that was abusing Gamine a long time ago, thought you two got back together? Obviously not 
|
|
|
|
|
|
RampantT (f)
|
I don't mean guys that think they are men just because they have bia bia, and a deep voice alone  . If you say there are 3, I only know 1 or maximum two.  Open mouth and tell o or is it open hand and start typing names o
|
|
|
|
|
|
Imani (f)
|
Rampant toyinrayo  , why don't you go first? One of the mature people is Siena. The other is debatable  @Presido, bia, what is all this rumour about my username? take ya time o 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
One of the mature people is Siena. The other is debatable excuse me,did someone just mention my husbands(siena) name 
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
@Imani deliverance  T.B Joshua abi Rev King  don't get it twisted . . . Gamine and I are inseperable, she is infact the love of my life  what my siggy reads is exactly the opposite of what I mean . . .when u thunk we were abusing each other we was actually making love . . . NLAND SHOULD BE PROUD OF US AS A COUPLE . . .  @RampantT I always knew u were the one jare . . .na today ?
|
|
|
|
|
|
Imani (f)
|
excuse me,did someone just mention my husbands(siena) name  Erm, i only mentioned his name in passing  . Who are you by the way?  Siena has not informed me of any "marriage"  . I have to sanction it before it can go ahead  How could you be making love when gamine is a "firgin"? I don't understand  . I know of virgin birth, I haven't heard of virgin sex yet 
|
|
|
|
|
|