|
Easybaby (f)
|
I only love one person here . . . . . . . . . , . . .zignor  but you run from one guy to another . . . . .larrycol, darfur,denx,bolarge atc 
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
@ mishoo see me see double wahala for deady body Just because i tell easybaby to step down for ngojoygurl say Zignor is already inlove with her,, na ihm this babe wan chop me raw, abeg o! permission to fall out, i no fit help ngojoygurl fight her mata o! i don handover fight to ngojoygurl, i trust my babe, she go finish the fight easybabe, i been dey do you favour o! because the love between them is waxing stronger and stronger, wetin concern me sef! 
|
|
|
|
|
|
|
|
daprince
|
Easy and Sandy, are you guys for real or just bitch-slapping?
|
|
|
|
|
|
osereka (m)
|
hnmm, as usual any of those babe with boobs I MEAN BIG BOOBS TO ME NO BIG BOOBS NO FALLING INLOVE WITH OSEREKA!
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
i'm already in love with mukina  so for me it's muky and muky alone 
|
|
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
@Topic 
|
|
|
|
|
|
Easybaby (f)
|
@razorr . . . . .are you a lesbian? . . . . . . . . .just asking 
|
|
|
|
|
|
|
|
NaJa HaJe (f)
|
I would love to get my hands on Rhino's brain. (I don't know what he looks like but i know what he's brain is all about) so Rhino ---- u fancy some?
I would have said Airblaze but i think he's taken.
I am not too sure about Presido1 at the moment. but i like his style.
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
NaJa, i know what you mean by the brain bit. . . 
Ahhh my grandson is doing me proud 
|
|
|
|
|
|
esilove (m)
|
Sandykoko, I think you are right for that i will like date you
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
Sandykoko, I think you are right for that i will like date you
thank you jare!
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
abeg if the guy no love you i dey here jare  he fine pass me? 
|
|
|
|
|
|
snazzydawn (f)
|
@ topic one and only LAYI
|
|
|
|
|
|
|
|
phenomenon (m)
|
@poster: Interestin topic. Seems to be causing a bit of confusion thou Havnt really met the ladies in nairaland I met mimiko thou. Had a few chats wit her before she went dark. That leaves me wit 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
@ topic i do know toshmann  @ razorr stop it o
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
Men. All this cyber lover business.
Similar to a stripper teasing you to bits and a burly bouncer nearby to smack you up the head if you dare touch her.
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
this kin love on the internet na die o! them no dey give award o!
|
|
|
|
|
|
snazzydawn (f)
|
this kin love on the internet na die o! them no dey give award o!
well, it might interest you to know that most Nairalanders have met themselves or going to meet sometime soon so it is not just internet love, it could actually blossom into something else.
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
@SandyKoko No gree for Darfur o! You need to see application letter wey i write jut to get Omoge number You no go believe sey Darfur and Sienna deny me access, e don be ha ha ha @Darfur! You see ursef, so u no no sey this kind thread go fallout abi, so tell me na if u go give her number plus permission I know sey u wan go delete your last post for my thread: http://www.nairaland.com/nigeria/topic-62827.512.html#msg1415204
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
well, it might interest you to know that most Nairalanders have met themselves or going to meet sometime soon so it is not just internet love, it could actually blossom into something else.
na tru o! kai! i no think am!!!!! 
|
|
|
|
|
|
Elgaxton (m)
|
I'm in love with one nairalander already o,
Her name starts with P and ends with A
|
|
|
|
|
|
sandykoko (f)
|
Dafur na true wey elgaxton talk? why you come dey block am from collecting omoge number eh? i think say na me dey line
stop am o! before i vex o, because my own application go reach 5pages , " i no dey yoke o!"
|
|
|
|
|
|
mishoo (m)
|
Elgaxton, who's playing hide and seek with you ?? Oya spell it !!!
|
|
|
|
|
|
ngojoygurl (f)
|
I'm in love with one Nairaland user already o,
Her name starts with P and ends with A
What's the meaning of this, others dey call their lover names, why u no wan tell us her name, or are u not proud of her?
|
|
|
|
|
|
|
|
mishoo (m)
|
Yawa don gas !!
|
|
|
|
|
|