|
niceuzor
|
Thanks Amebo 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
LMFBO laughing ma friggin butt off
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
ok seun 001 i want to DATE you. guy whats your own sef?lets not unintentionally help break up a happy and promising couple.uzor is not DATING me please.haba.hes just a friend for crying out loud. seun,seun,seun how many times i call you?gba enu e dake plsssssssss.lol
hmmmmmmmm!i don't want intercontinental weapons of mass destruction sent to me oooo!but am speaking on his behalf,give him a chance now abi aint it obvious and besides ur proximity to each other is  ,so na just rail u go use enter each other's courtyard hmmm  O gosh  y bi say anywhere i go, i dey always c this couple  na waaa ooo niceuzor and ifyalways, abeg no mind nairalanders jare, una bi potential couple make una carry go  abi,no be small thin ooo!
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
seun001 - Guy what's your stress, can't you just leave us alone?  
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
seun 001 i hate to repeat myself,i want to DATE Ulets leave niceuzor to enjoy his affair with acidrop please.what would it profit a man,if he spoil another mans show and yet lose his own show?  @victor4u i got no time for Ulet me be.over wowo man !abeg carry your june 12 face go siddon somewhere jare.  @niceuzor whats up with you?ever heard from acid since?please don't mind all these NL tatafos.go to where you belong jare,to acidrop!wishing you guys the best !
|
|
|
|
|
|
victor4u (m)
|
@ ifyalways u don reach hear again  , y be say na my face u dey after  y u dey trip now? better tell me if u dey interested  o gosh  too late, am nt available @ niceuzor come carry ur babe commot 4 here ooooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
seun001 - Guy what's your stress, can't you just leave us alone?   see now!ehnn,na the weapons on mass destruction be that ooo!am even trying to make her see reason, u just come dey make mouth  seun 001 i hate to repeat myself,i want to DATE Ulets leave niceuzor to enjoy his affair with acidrop please.what would it profit a man, if he spoil another mans show and yet lose his own show?  now this is sooooo funny! i never spoil his show na,shebi we still dey discuss it ehn! Niceuzor???
u don see wetin he dey do abi,i hope say he never do any underground runs with u toooo. 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
seun 001 seun 001 seun 001,be careful ! moreoverI want to date YOU or perharps, I want YOU to date ME? how you see am 
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
seun 001 seun 001 seun 001,be careful ! moreoverI want to date YOU or perhaps, I want YOU to date ME? how you see am  hmmmm,u know i did one kain investigation,and i discovered that u are married!chei,i don c say u no like me at all.am too young to die oooo! na wetin i see be that ooo!
|
|
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
muki am i a lesbian
naaa
i will date her for my father
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Siena
|
@ Eneji: Young "Babycool's" searching no longer. . . A lot changes in a year.
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
hmmmmmmmmm!r u sure u never pass that level.who u wan scope?
|
|
|
|
|
|
emenma (f)
|
Ahh, @niceuzor its not nice to ask a lady to come to u, u go and look for a lady. I wont yim u oh, so don't even hope. Anyway, it seems as if u r a playboy, i've been seeing all these posts about u chasing different girls. Its like i go run for my life oh.
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
emenma - no mind my post oh na play  we all One family here just catching FUN? but if you interestd in me No prob? just holla me Ok.  @seun001 Omo yoruba, abeg leave me oh, the Chief Minister of Women Affair 
|
|
|
|
|
|
Bob James (m)
|
Bolubunmi and babybee, nice guys to me i guess.
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
who said so?tell me Mr investigator,where did you hear that?please don't mind uncle Romanus am not married.i repeat AM NOT MARRIED, still am waiting for you,come and date me !  @nice4gals whats up bros.i see say seun 001 like to dey put sand sand for your garri.no worry,very soon i go get wetin him dey find. @all have fun,love carefully,play gingerly and do jejejely !lol
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ ify, welcome no mind all the olofofo's and bad belle, nothing them can do you because i don put monitoring guard and camera around you  DA SAUCE
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
Ahh, @niceuzor its not nice to ask a lady to come to u, u go and look for a lady. I wont yim u oh, so don't even hope. Anyway, it seems as if you're a playboy, i've been seeing all these posts about u chasing different girls. Its like i go run for my life oh.
emenma - no mind my post oh na play  we all One family here just catching FUN? but if you interestd in me No prob? just holla me Ok.  @seun001 Omo yoruba, abeg leave me oh, the Chief Minister of Women Affair  shey u see that u are an unrepentant playboy hmm!person talk say na u suppose do the chasing but u still insist it should be the other way round!chei besides u come start with tribal rubbish to get an advantage over me abi,don't worry ooo!am not about to snatch ur conquests!  who said so?tell me Mr investigator,where did you hear that?please don't mind uncle Romanus am not married.i repeat AM NOT MARRIED, still am waiting for you,come and date me !  @nice4gals whats up bros.i see say seun 001 like to dey put sand sand for your garri.no worry,very soon i go get wetin him dey find. @all have fun,love carefully,play gingerly and do jejejely !lol hmmmm,ogamadam,when i finish my investigation i will override my policy!till then @ ify, welcome no mind all the olofofo's and bad belle, nothing them can do you because i don put monitoring guard and camera around you  DA SAUCE e b like say virus don enter ur equipment,where u dey since ehn
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
So have you finish? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ nice, help me tell the guy oooooo, maybe i fit employ am to dey monitor too 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
sauce  imagine the rubbish wey dey commot for e mouth?  Guy if he fu.ck for this thread make we confirm ham u hear ?
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
come rain come sunshine,the dating game is still on. who wants to date me??? here is my profile: weight:126kg height:4.5 ft eye colour:blue educational qualification:standard 3 special abilites:perfect at frying akara,hawks fast,walks fast with wriggling backside etc languages :love no get language location:anywhere i find love shape of face:oval and pointed shape and size of bed:iron,springless,kingsize what turns me on:eating akpu with ofe onugbo what turns me off:lies lies lies hey guy holla at me if you think am your african queen ! 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ nice, even if he wan ****, i go know
@ ify
ROFLMSFAO **crack,crack**e be like say 2 rib bones don break**wriggles in pain**
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ nice, even if he wan ****, i go know
@ ify
ROFLMSFAO **crack,crack**e be like say 2 rib bones don break**wriggles in pain**
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
sauce  imagine the rubbish wey dey commot for e mouth?  Guy if he fu.ck for this thread make we confirm ham u hear ? na just talk i dey do,u wan kill yourself ehn!chei na wa ooo! come rain come sunshine,the dating game is still on. who wants to date me??? here is my profile: weight:126kg height:4.5 ft eye colour:blue educational qualification:standard 3 special abilites:perfect at frying akara,hawks fast,walks fast with wriggling backside etc languages :love no get language location:anywhere i find love shape of face:oval and pointed shape and size of bed:iron,springless,kingsize what turns me on:eating akpu with ofe onugbo what turns me off:lies lies lies hey guy holla at me if you think am your african queen !  hey,this ur profile is really unique oo!but u fit pound yam too?u no talk that one ooo! @ nice,
even if he wan ****, i go know @ ify ROFLMSFAO **crack,crack**e be like say 2 rib bones don break**wriggles in pain**
how u go know?
|
|
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
shey u don vex finish abi make i wait small hmmm!
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ seun001 how i no go know  as if no be my rib 
|
|
|
|
|
|